Una goodnight!
Na here we go march break today on top our live coverage of di coronavirus and how e affect di world.
No forget to scroll down for Monday tori dem.
We go leave una with dis video of South Africa Presido Cyril Ramaphosa wey dey cause tok-tok for social media.
World pipo dey accuse am say im no observe social distancing wen im stop to snap picture with two women wey im meet during im morning jogging.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post










