BBC News, Pidgin - Home
Top Tori
African leaders sign $25bn Nigeria-Morocco Atlantic Gas Pipeline - wetin e mean
Di construction dey expected to begin for 2028 wit total estimated cost of $25 billion (£19 billion).
Tinubu appoint former Ekiti govnor Fayose as chairman Rural Electrification Agency, name 25 odas
Tinubu appoint Fayose as chairman of di Rural Electrification Agency (REA).
'Totally unacceptable' - Nigeria, Ghana carry South Africa go AU ova xenophobic attacks and anti immigration protests
Di 69th session of di Ecowas Authority of Heads of States and govments hold for Sierra Leone on Sunday wia dem chook mouth for challenges facing di region.
Ghana Court jail opposition NPP executive 'Chairman Wontumi' 20 years for illegal mining
Di High court for Ghana don jail one politician and businessman Bernard Antwi Boasiako aka 'Chairman Wontumi" for 20 years for illegal mining offences.
Andy Burnham hit di ground running as e make new cabinet appointments
Di new PM say im go set out cost of living measures tomorrow. E also promise to end rough sleeping, change politics and deliver a 10-year-plan for change.
Students die as military crush terrorists plan to kidnap students of Federal Government Girls College Monguno
Troops of Operation HADIN KAI (OPHK), in collaboration wit personnel of di Nigeria Police Mobile Force (MOPOL), successfully scata one attempted mass abduction by ISWAP terrorists for di Federal Government Girls College (FGGC), Monguno
Nigeria govment sama 10 count charges on Orire schoolchildren kidnap suspects
Tori be say one of di suspect confess say w be member of one proscribed group.
'Give me her deadi body, I no want autopsy' - Mary Habila papa counter Umahi
Tanko Habila wey be di late Mary Habila papa explain say im no dey suspect anybody sake of say death fit happun anytime as im insist on no autopsy.
US House of Reps pass bill to withhold all assistance to Nigeria until kontri address terrorist attacks
Gregory Stuebe, wey dey represent Florida 17th congressional district for di House, bin propose di amendment on Wednesday.
Special Tori
Hamas name Khalil al-Hayya as dia new overall leader
Di Palestinian armed group Qatar-based chief negotiator go replace Yahya Sinwar, wey Israeli forces kill for Gaza for 2024.
'Na pepper na im dem put for my eyes so, I need justice for Favour' - Mama of 20-year-old Favour cry bitterly
Mrs Agbro continue to lament di loss of her 20 years old daughter wey kpai hersef afta one popular social media content creator, Odogwu-Asaba allegedly rape her.
Chidimma Adetshina return go court for deportation case wit South Africa Home Affairs
Although dem born am for Soweto, her parents no be South African citizens, di Home Affairs tok.
Oyinkansola Badejo-Okunsanya emerge as Nigerian Bar Association President-elect
One Senior Advocate of Nigeria Oyinkansola Badejo-Okusanya don emerge as di winner of di Nigerian Bar Association (NBA) presidential election.
Why Appeal Court cancel sections of di Electoral Act wey concern primary and membership register
Zenith Labour Party bin carry dia mata wey Federal High Court bin dismiss for lack of merit go Appeal court to ask dem to determine of Electoral Act 2026 get power pass di 1999 Constitution.
Trump administration tighten visa rules for foreign students
Di policy, wey go come into effect for September, "go tackle rampant visa abuse, and strengthen national security through regular vetting", di Department of Homeland Security tok.
Who be di female TikToker wey Ghana court jail for 'abusive and offensive content' against President Mahama
Ghana court jail female TikToker for one year afta she plead guilty to publishing offensive and abusive content against di president and first lady wey she threaten dem.
Burkina Faso, Uganda, Niger and oda kontris on America 'do not travel list'
Ten of di kontris for di list na from di African region - dem include Burkina Faso, Uganda, Democratic Republic of Congo, Mali, Niger, Sudan, among odas.
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.
















































