Una goodnight!
Dis na wia we go march break ontop our live coverage today.
No forget to join us tomorrow again.
You fit scroll down for Saturday tori dem.
We go leave una with dis video from Nigeria ministry of health about di testimony of one pesin wey bin get coronavirus.
Goodnight!
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post









