Rivers Election Drama: Nigeria Army say Gov. Wike try to bribe dem to rig election
Nigeria Army say dem get recording of Gov. Nyesom Wike wen e try to bribe dem to rig election.
Dis na wetin Col. Aminu Illiyasu, di tok tok pesin for 6 division Nigerian Army tok live for National TV broadcast dis afternoon but Gov. Nyesom Wike neva reply di accuse.
#BBCNigeria2019
#NigeriaDecides2019











