Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.
End of X post
Lagos state presidential result: Nigeria commercial capital get 20 LGAs
Wetin we call dis foto, Lagos state Collation Centre
Lagos state Presidential result don
begin drop
Na Adenike
Oladiji, wey be di Vice Chancellor of di di Federal University of Technology
Akure (FUTA) be di state returning officer.
LAGOS
MAINLAND LGA
APC 20030
LP 18698
NNPP 257
PDP 3005
Total vote
cast 45,299
Acredited
voters 45686
EPE LGA
Registered voters
160361
Accredited
voters 30683
APC - 19867
LP - 3497
NNPP - 76
PDP - 5221
Valid votes -
29222
Rejected
votes - 1356
Total votes
cast - 30578
IKORODU LGA
Registered
voters - 364,072
Accredited
voters - 90539
APC - 50,
353
LP - 28, 951
NNPP - 400
PDP - 4, 508
Valid votes
- 86,647
Rejected
votes - 3, 892
Votes cast -
90539
IBEJU LEKKI:
Accredited
29808
APC - 14685
LP - 10410
NNPP - 104
PDP - 2329
IKEJA LGA
Regd voters
322600
Accredited
voters 57530
APC -21276
LP - 30004
NNPP - 337
PDP - 2280
Total valid
votes 55062
Rejected votes
2468
Total votes
cast 57530
BADAGRY LGA
REGD VOTERS
227518
ACCREDITED
VOTERS 53939
APC - 31903
LP - 10956
NNPP - 153
PDP - 6024
TOTAL VALID
VOTES 50618
REJECTED
VOTES 2952
TOTAL VOTES
CAST 53570
AGEGE LGA
REGD VOTERS
365889
ACCREDITED
VOTERS 53858
APC 29568
LP 13270
NNPP 1513
PDP 4498
TOTAL VALID
VOTES 50892
REJECTED
VOTES 2923
TOTAL VOTES
CAST 53815
Akwa Ibom state result: Di state get 31 LGAs
Wetin we call dis foto, INEC Akwa Ibom state presidential collation center
Collation of presidential
election result don begin for Uyo, di Akwa Ibom State capital.
ONNA LG
APC - 1396
LP - 4,745
NNPP - 157
PDP - 8741
OKOBO LGA
APC - 3168
LP - 2490
NNPP - 172
PDP - 5273
ITU IGA
APC - 4134
LP - 6001
NNPP - 919
PDP - 7276
ETIM EKO LGA
APC - 5182
LP - 1711
NNPP - 40
PDP - 4733
IBENO LGA
APC - 878
LP - 2403
NNPP - 47
PDP - 656
ESIT EKET LGA
APC - 3819
LP - 2555
PDP - 4484
UDUNG UKO LGA
APC - 1555
LP - 1068
PDP - 2701
NNPP - 94
IKA LGA
APC - 5511
LP - 1054
NNPP - 35
PDP - 3750
IKONO LGA
APC - 6620
LP - 5198
PDP - 6731
NNPP - 243
URUAN LGA
APC - 5287
LP - 3024
PDP - 9327
NNPP - 918
OBOT AKARA
APC - 4477
LP - 2542
PDP - 8029
NNPP -
EASTERN OBOLO LGA
APC - 1674
LP - 1345
PDP - 2345
URUE OFFONG/ORUKO
APC - 3697
LP - 2010
PDP - 3419
NNPP - 36
IKONO LGA
APC - 6620
LP - 5198
PDP - 6731
NNPP - 243
INI LGA:
APC - 3943
LP - 2894
PDP - 7740
NNPP - 76
NSIT ATAI LGA:
APC - 2853
LP - 1067
PDP - 8371
NNPP - 305
ORON LGA:
APC - 2443
LP - 3033
PDP - 3295
NNPP - 59
ETINAN LGA:
APC - 4505
LP - 4180
PDP - 10455
NNPP - 346
NSIT UBIUM:
APC - 2792
LP - 2329
PDP - 11308
NNPP - 279
MKPAT ENIN
LGA:
APC - 2152
LP - 4105
PDP - 9441
NNPP - 187
'Challenges wit di Inec viewing portal no be sabotage' - Inec
Wia dis foto come from, INEC/TWITTER
Di
Independent National Electoral Commission don tok say dem dey aware of
challenges wey dey Inec viewing portal (IReV).
Di
commission for statement wey dia tok-tok pesin Festus Okoye say di portal dey one
kind slow and unsteady, unlike off-season elections wia di portal dey used.
“Di
commission regret dis setback, especially sake of di importance of IReV for our
results management process.”.
“Di problrm na totally sake of technical wahala wey relate to scaling up di IReV from one
platform wey dey manage off-season, State elections, to di one wey go manage
general elections. E no dey unusual make dis kind glitch to happun and dey
corrected for such situation.”
Di commission
say make Nigerians dey assure say di challenges no be sake of any intrusion or
sabotage of dia system and say IReV dey remain well-secured.
Dem say dia
technical team don dey work to solve di gbege since and pipo go don notice
improvement since last night.
Inec say
make Nigerians sabi say nobody fit tamper wit dia BVAS and IReV and if any
difference dey from di physical results for collation dem go investigate and address
am in line wit Section 65 and di Electoral Act 2022.
Dem also
urge Nigerians make dem avoid statements and actions wey fit cause gbege or cause
disaffection towards di commission.
Nigerian celebrities share dia voting experience on election day
Kano state result: Di Northern state get 44 LGAs
Kano state get 44 Local Goment Areas
Karaye LGA
Di Returning Officer na Dr. Mukthar Musa
Total registered voters: 82,692
Accredited voters: 31,134
APC - 10,874
LP - 134
NNPP - 16,295
PDP - 2,132
Total valid votes: 29,921
Rejected votes: 723
Total votes cast: 30,644
Garun Malam LGA
Total registered votes: 74,846
Accredited votes. : 26,692
APC - 8,642
LP - 169
NNPP - 12,249
PDP - 4,409
Rimin Gado LGA
Returning Officer: Professor Ahmad Iliyasu
Wards: 12
Total registered voters: 67,128
Accredited voters: 27,476
APC - 10,861
LP - 76
NNPP - 14,634
PDP - 907
Total valid votes: 26,832
Rejected votes: 508
Total votes cast: 27,340
Issues for some polling units include over-voting sake of disruption of voting
Kibiya LGA
Returning Officer: Dr Ghali Saidu
RAs: 10
Total registered voters: 77,929
Accredited voters: 28,228
APC - 10,283
LP - 70
NNPP - 16,331
PDP - 753
Total valid votes: 27,648
Rejected votes: 419
Total votes cast: 28,067
Dem cancel five results sake of disruption and over voting.
Rogo LGA
Returning Officer: Prof. Abdullahi
Imam
RAs: 10
Total registered voters: 117,162
Accredited voters: 33,445
APC - 10,403
LP - 343
NNPP - 19,587
PDP - 1,616
Total valid votes: 32,255
Rejected votes: 508
Total votes cast: 32,763
Makoda LGA
Returning officer: Dr. Halima
Muhd Isa
Ward: 11
Total registered voters: 75,487
Accredited voters: 27,724
APC - 12,590
LP - 40
NNPP - 12,247
PDP - 1,099
Total valid votes: 26,195
Rejected votes: 584
Total votes cast: 26,779
Dem cancel six polling units sake
of overvoting and disruption of di voting process.
Kura LGA
Returning Officer: Habibu Rabiu
RAs - 10
Total registered voters: 107,866
Accredited voters: 37,613
APC - 10,929
LP - 126
NNPP - 20,406
PDP - 3,987
Total valid votes: 35,901
Rejected votes: 1,281
Total votes cast: 37,182Total
votes cast: 27,340
Issues for some polling units
include over-voting sake of disruption of voting
Minjibir LGA
Returning Officer: Dr. Haruna Isa
RAs: 11
Total registered voters: 94,186
Accredited voters: 26,245
APC - 6,777
LP - 123
NNPP - 15,505
PDP - 1,833
Total valid votes: 24,969
Rejected votes: 971
Total votes cast: 25,940
Sumaila LGA
Returning Officer: Dr. Isa Yusuf Chammo
RAs: 11
Total registered voters:111,972
Accredited voters: 40,090
APC - 11,341
LP - 1,106
NNPP - 24,307
PDP - 1,553
Total valid votes: 38,911
Rejected votes: 1,179
Total votes cast: 40,090
Dambatta LGA
Returning Officer: Prof Abdulmalik Lawan
RAs:
Total registered voters: 110,228
Accredited voters: 32,248
APC - 13,179
LP - 66
NNPP - 15,179
PDP - 2,099
Total valid votes: 30,957
Rejected votes: 890
Total votes cast: 31,847
Dem cancel results from 13 polling units sake of violence and over-voting.
Di Returning Officer say im escape di LGA by grace of God and request say dem ask im Electoral Officer to comot im side, say e conspire against am.
Kunchi LGA
Returning Officer: Dr. Mansur Muhammad
RAs: 10
Total registered voters: 61,640
Accredited voters: 20,324
APC - 10,359
LP - 50
NNPP - 8,090
PDP - 703
Total valid votes: 19,526
Rejected votes: 582
Total votes cast: 20,108
Four incidents happun for di local goment, one na case of over voting, ballot box snatching and two for failure of BVAS
Dawakin Kudu LGA
Returning Officer: Dr. Hauwa Usman
RAs:
Total registered voters: 162,445
Accredited voters: 52,725
APC - 12,258
LP - 167
NNPP - 32,925
PDP - 3,768
Total valid votes: 50,485
Rejected votes: 1,325
Total votes cast: 51,815
Warawa LGA
Returning Officer: Professor M.S. Abubakar
RAs - 15
Total registered voters: 75,623
Accredited voters: 26,119
APC - 10,352
LP - 125
NNPP - 12,708
PDP - 1,277
Total valid votes: 25,219
Rejected votes: 749
Total votes cast: 25,968
Bagwai LGA
Total
registered voters: 91,638
Accredited
voters: 33,299
APC - 14,949
LP - 102
NNPP -
14,243
PDP - 1,935
Total valid
votes: 31,867
Rejected
votes: 959
Total votes
cast: 32,826
Cancelled
votes in 5 Polling Units
Madobi LGA
Total
registered voters: 91,929
Accredited
voters: 38,274
APC - 12,038
LP - 39
NNPP -
23,130
PDP - 2,393
Total valid
votes: 37,724
Rejected
votes: 484
Total votes
cast: 38,208
Bunkure LGA
Total
registered voters: 97,059
Accredited
voters: 31,152
APC - 11,161
LP - 76
NNPP - 16,759
PDP - 1,528
Total valid
votes: 29,933
Rejected
votes: 644
Total votes
cast: 30,583
Bebeji LGA
Total
registered voters: 83,076
Accredited
voters: 38,132
APC - 12,616
LP - 239
NNPP -
22,242
PDP - 1,475
Total valid
votes: 36,838
Rejected
votes: 570
Total votes
cast: 37,408
Rivers State results: Di South-south state get 23 LGAs
Wetin we call dis foto, Presidential results from Ahaoda-West, Rivers state
Announcement of results for di
Presidential elections don begin for Rivers State wit Ahoada West LGA.
Rivers State get 23 local goment
areas. Di State Collation Officer for di Presidential Election, Prof. Charles
Teddy Adias say three LGAs dey ready with dia results: Ahoada West, Tai and
Asari Toru LGAS
Di breakdown of results according
to di LGAs dey as follows:
LGA: Ahoada West
Di Returning officer: Prof. Cheta
Williams
Electoral officer: represented by
Yusuf Mohammed
84710- Registered voters
11505- Accreditedvoters
APC - 3443
LP - 4634
NNPP – 11
PDP - 2582
LGA: Tai
74106- Registered voters
12291- Accredited voters
APC - 9442
LP - 485
NNPP – 18
PDP - 1506
LGA: Opobo/
Nkoro
Registered
voters: 59047
Accreditedvoters: 10094
APC - 5701
LP - 2093
NNPP – 6
PDP - 1542
LGA: Gokana
Registered
voters: 130172
Accreditedvoters: 25442
APC - 7848
LP - 2086
NNPP – 30
PDP - 10,031
Valid votes:
22,886
Rejected
votes: 2117
Total votes
cast: 25735
Election go hold for parts of Rivers state on Monday 27th February
Di INEC Resident Electoral Commissioner for Rivers State Dr Johnson Alalibo Sinikiem say election go hold for some registration areas for in di state tomorrow.
Inec particularly mention Degema local goment area wia election no hold for 7 registration areas (RAs).
"From today we go begin configure di BVAS to function for areas wia di election no hold becos of BVAS malfunction as di Electoral Act tok say we suppose hold elections for dia under 24 hours.
In di meantime, dem don begin announce results of Local goment areas wey come in.
Una Good Evening
Dis na our live coverage of Inec announcement of results for di presidential and parliamentary election.
Our tori pipo dey across di kontri to bring una all di authentic results as dem dey come in.
Inec chairman Prof. Mahmoud Yakubu go collate di results from di different states and announce di winner of di election for Abuja.
Dis live page go dey open until INEC make di final announcement.