Inec return APC Bola Tinubu as president-elect

Millions of Nigerians vote for di most competitive presidential election since military rule end. Sabi pipo say dis time, na three horse race.

Live Coverage

Victor Ezeama, Helen Oyibo, Jelilat Olawale and Annette Arotiba

  1. More results from Kano state - Tofa, Gezawa, Tsanyawa and Tudun Wada

    Inec official dey announce result

    TOFA LGA

    Total registered voters: 80,730

    Accredited voters: 30,051

    APC – 10,280

    LP – 177

    NNPP – 17,219

    PDP – 1,192

    GEZAWA LGA

    Total registered voters: 114,655

    Accredited voters: 37,183

    APC - 9,915

    LP - 188

    NNPP - 21,909

    PDP - 2,908

    TSANYAWA LGA

    APC 14052

    LP 89

    NNPP 14468

    PDP 1721

    TUDUN WADA LGA

    APC 18017

    LP 1053

    NNPP 23041

    PDP 1965

  2. More results from Lagos state

    Lagos State collation centre

    Di INEC Collation Center for di 2023 presidential election result don adjourn di announcement of results for Lagos State go 10am on Monday 27, 2023.

    Meanwhile dis na more results from some of di LGAs for di state.

    AJEROMI IFELODUN LGA

    Accredited 78947

    APC 25938

    LP 35663

    NNPP 436

    PDP 4680

    OSHODI ISOLO LGA

    Accredited 88623

    APC 27181

    LP 51020

    NNPP 413

    PDP 3139

    APAPA LGA

    Accredited 29363

    APC 15471

    LP 7566

    NNPP 338

    PDP 2997

    SURULERE LGA

    Accredited 85675

    APC 39002

    LP 36923

    NNPP 442

    PDP 2651

    IFAKO IJAIYE LGA

    Accredited 64304

    APC 30756

    LP 25437

    NNPP 232

    PDP 3258

    MUSHIN LGA

    Accredited 72464

    APC 40876

    LP 23066

    NNPP 397

    PDP 3403

  3. Welcome back!

    Good morning and welcome to BBC Pidgin live updates results from Nigeria General election.

    So far, collation of presidential results dey go on for state level and most states neva finish.

    Na afta state level, Inec oga go come declare di winner by state and den overall winner.

    On Sunday, di Independent National Electoral Commission bin announce the provisional result from Ekiti State wia APC candidate Bola Ahmed Tinubu win di state.

    Today, dem go resume nationall collation by 11am.

    But first, check out our proverb of di day.

    Picture of young man

    Wia dis foto come from, Getty Images

  4. We dey come back!

    We go match small break here as we dey expect more updates from our tori pipo wey dey monitor di collation and announcement of di presidential results across di states.

    Join us again soon!

  5. More results from Lagos - Amuwo Odofin, Eti-Osa

    Lagos state collation centre

    Amuwo Odofin

    Accredited 75489

    APC 13318

    LP 55547

    NNPP 330

    PDP 2383

    Eti-Osa

    Accredited 65855

    APC 15317

    LP 42388

    NNPP 381

    PDP 3369

  6. More results from Kaduna - Soba, Makarfi

    Kaduna state collation centre picture

    LGA: Soba

    Registered voters: 158,086

    Accredited voters: 48,530

    APC - 18,965 LP - 354 NNPP – 3722 PDP - 23,364

    Valid votes: 46,982

    Invalid votes: 1,027

    Total votes cast: 48,009

    LGA: Makarfi

    Registered voters: 118,162

    Accredited voters: 43,888

    APC - 13,767 LP - 759 NNPP – 5,219 PDP - 22,098

    Valid votes: 42,046

    Invalid votes: 824

    Total votes cast: 42,870

  7. Breaking, Kaduna state dey go on break

    Na here Inec Kaduna state headquarters press pause for di announcement of di presidential elections results for dis night.

    Dem go continue by 9:00am in di morning.

  8. More results from Lagos - Shomolu, Kosofe

    Shomolu LGA

    Accredited 64348

    APC 27879

    LP 28936

    NNPP 476

    PDP 3449

    Kosofe LGA

    Accredited 94838

    APC 36883

    LP 46554

    NNPP 902

    PDP 4058

  9. More results from Adamawa - Yola South

    Yola South, Adamawa State

    Registered voters: 158,689

    Accredited voters: 51,913

    APC - 13,552 LP - 3,469 NNPP - 379 PDP - 31,774

    Total valid votes: 50,047

    Rejected votes: 1808

    Total votes cast: 51,855

  10. Kaduna state presidential results from Giwa, Kaura and Kajuru

    Inec official dey sort and collate result

    Announcement of results for di Presidential elections for Kaduna state begin wit Giwa local goment collation officer.

    Di breakdown of results dem don announce so far according to di LGAs dey as follows:

    LGA: Giwa

    Registered voters: 149,456

    Accredited voters: 48118

    APC - 19,922 LP - 565 NNPP – 3,114 PDP - 22,302

    Valid votes: 46,435

    Rejected: 1,662

    Total votes cast: 48,097

    LGA: Kaura

    Registered voters: 101,665

    Accredited voters: APC - 1,847 LP - 25,744 NNPP – 320 PDP - 7,847

    Valid votes: 37,222

    Rejected: 694

    Total votes cast: 36,916

    LGA: Kajuru

    Registered voters: 92,668

    Accredited voters: 30,652

    APC - 3,940 LP - 14,875 NNPP – 1,221 PDP - 9,253

    Valid votes: 29,839

    Rejected votes: 800

    Total votes cast: 30,639

  11. Breaking, Kaduna state begin announce results for presidential elections

    Di returning officer of di Independent National Electoral Commission (Inec), Kaduna State, Prof Mohammed Zayyan Umar, don begin announce results for di 2023 Presidential elections. Kaduna State get 23 local goment areas and elections happun for all of dem.

  12. More results from Adamawa state

    FUFORE LGA, ADAMAWA STATE

    Registered voters: 129,513

    Accredited voters: 42,632

    APC-12,633 LP-897 NNPP-508 PDP-26,059

    Total valid votes: 40,712 Rejected votes: 1,873

    Total votes cast: 42,585

  13. Presidential election Kano state for Ungogo and Kiru LGAs

    Presidential election Kano state: Ungogo

    LGA Returning Officer: Dr. Lawan Abdu Sani

    RAs: 11

    Total registered voters: 205,422

    Accredited voters: 51,291 APC - 8,011 LP - 334 NNPP - 34,916 PDP - 4,619

    Total valid votes: 48,735 Rejected votes: 1,402

    Total votes cast: 50,137

    Presidential election Kano state: Kiru

    LGA Returning Officer: Professor Ganiyu Shokunbi

    Total registered voters: 128,686

    Accredited voters: 55,018

    APC - 19,155 LP - 112 NNPP - 27,199 PDP - 2,467

    Total valid votes: 49,399 Rejected votes: 937

    Total votes cast: 50,336

  14. Presidential election Kano state for Bichi LGA

    Presidential election Kano state:

    Bichi LGA Returning Officer: Professor Bello Ibrahim

    11 Total registered voters

    147,378 Accredited voters

    57,989 APC - 31,673 LP - 178 NNPP - 20,862 PDP -

    1,371 Total valid votes: 55,049 Rejected votes: 1,946

    Total votes cast: 56,995

  15. Anambra state results: Dis na di home state of Peter Obi, di presidential candidate of Labour Party

    Di State returning officer na di Vice chancellor of Federal University of Technology Owerri, Prof Nnenna Oti.

    Independent National Electoral Commission don begin collation of result for Anambra state, Southeast Nigeria.

    Dis na di home state of Peter Obi, di presidential candidate of Labour Party.

    Di State returning officer na di Vice chancellor of Federal University of Technology Owerri, Prof Nnenna Oti.

    Anambra get 21 local goment areas.

    Anyamelum LGA

    APC - 145

    LP - 17032

    PDP - 405

    Total Reg. Voters: 89,388

    Total Accredited Voters: 18386

    Total Valid Votes : 17977

    Rejected Votes: 154

    Votes Cast I8,131

    Violence was recorded in 3RAs and 11Pus

    Dunukofia LGA

    APC - 222

    LP - 18,715

    PDP - 428

    Total Reg Voters: 77,138

    Total Accredited Voters: 20,406

    Total Valid votes: 19,178

    Total votes cast: 20,198

    Rejected Votes: 170

  16. Kano election result: Dis na di second part of di presidential election results from Kano

    Dis na di remaining part of di result

    Kano get 44 Local goment areas. Scroll down to see di initial 22 wey we bin don publish.

    Dis na di remaining part of di result.

    Dey refresh dis page for live updates.

    Ajingi LGA

    Total registered voters: 86,453

    Accredited voters: 27,776

    APC - 7,066

    LP - 182

    NNPP - 16,798

    PDP - 1,540

    Total valid votes: 26,478

    Rejected votes: 1,247

    Total votes cast: 27,725

    Albasu LGA

    Total registered voters: 96,688

    Accredited voters: 32,248

    APC - 9,618

    LP - 34

    NNPP - 19,161

    PDP - 2,350

    Total valid votes: 31,357

    Rejected votes: 407

    Total votes cast: 31,764

    Two polling units cancelled due to over-voting and violence.

    Wudil LGA

    Total registered voters: 116,966

    Accredited voters: 38,461

    APC - 10,279

    LP - 380

    NNPP - 22,517

    PDP - 2,785

    Total valid votes: 36,971

    Rejected votes: 1,399

    Total votes cast: 38,370

    Two PUs cancelled due to over-voting and violence

  17. Adamawa state result: Di North Eastern get 21 LGAS

    Adama state collation centre

    Adamawa don begin collate election results from dia state.

    Na Lamurde LGA dem start dia own from

    Di state get 21 Local Goment areas.

    Valid votes 24213 Total votes cast 25071

    Lamurde LGA

    APC - 3645

    PDP - 9912

    LP - 9744

    PRP - 18

    SDP - 46

    Girei LGA

    Registered voters 88154

    Accredited 32822

    APC 8531

    PDP 17557

    LP 3749

    NNPP 254

    LAMURDE LGA

    APC 3645

    PDP 9912

    LP 9744

    NNPP 188

    GIREI LGA

    APC 8531

    PDP 17557

    LP 3749

    NNPP 254

    SHELLENG LGA

    APC 6213

    LP 1028

    NNPP 69

    PDP 14765

    TOUNGO LGA

    APC 4163

    LP 651

    NNPP 59

    PDP 7401

    GANYE LGA

    APC 10112

    PDP 21672

    LP 1069

    NNPP 191

    GUYUK LGA

    APC 5904

    LP 8165

    NNPP 91

    PDP 13942

    MAYO BELWA LGA

    APC 13271

    LP 1392

    NNPP 280

    PDP 23479

  18. Delta state results: 25 local gomment dey di state

    Collation of results don also dey go for Delta State south-south Nigeria.

    Like di oda state Inec commissioner for di state bin read di opening address afta wen e give di returning officers for each local gomment chance to read out di result of votes as e waka for dia area.

    Di state collation officer for Presidential Election for Delta State na Prof Owunari Georgewill, di Vice chancellor University of Port Harcourt.

    Delta state get 25 local goments.

    Aniocha North, Delta state

    APC - 1,146

    LP - 11,678

    NNPP - 138

    PDP - 3,783

    Ika North East

    APC - 1,902

    LP - 8,980

    NNPP - 120

    PDP - 16,696

    Ethiope West, Delta State

    APC - 3,850

    LP - 10,199

    NNPP - 263

    PDP - 5,403

    OSHIMILI NORTH:

    APC - 1688

    LP - 14,929

    NNPP - 135

    PDP - 4,796

    Delta state results: 25 local gomment dey di state
  19. National collation go continue tomorrow for Abuja, Na 11 a.m for morning collation go start

      • Author, Tamara Ebiwei
      • Role, BBC News Pidgin
    BBC

    Di National collation of di 2023 presidential election results go kontinu on Monday 27 February, 2023

    Inec oga Prof Mahmood Yakubu announce di continuation afta im officially receive di result wey di Ekiti State returning officer present for Abuja Sunday evening.

    Oga Mahmood Yakubu say di arrival of results dey slow sake of flights schedule especially for states wey far well well.

    But im assure say more results go enta tomorrow and colltion go start by 11 a.m for morning.

  20. Kaduna state goment don ban street protest

    Kaduna state goment don ban street protest

    Wia dis foto come from, Nasir El-Rufai/Facebook

    Authorities for Kaduna state for northern Nigeria don ban protest for di state.

    Dem announce di ban for inside statement wey dem release on Sunday. Dis dey come as collation of election results dey go on.

    Di state Goment say dem dey satisfied wit di election, sake of di peaceful conduct across di state, dem hail residents for exercising dia franchise in an orderly manner.

    Kaduna State na where di Labour party vice presidential candidate Yusuf Datti Ahmed come from.

    ‘’Avoid street protests ova election results - or of any other kind - in order to preserve di atmosphere of calm so far experienced.’’ Statement tok.

    ‘’Security agencies go take action against anybody wey disrupt public peace.’’ dem add.

    Oda tins wey dey di statement na say announcement of election results na exclusive duty of Independent National Electoral Commission.