APC win for Ese-Odo
Ese-Odo LGA
APC - 13383
PDP - 4680
ZLP- 4760
You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Ondo State Governorship Election latest updates from di sunshine state of Nigeria 10 October vote.
Daniel Semeniworima and Helen Oyibo
Ese-Odo LGA
APC - 13383
PDP - 4680
ZLP- 4760
Ilaje LGA
APC -26657
PDP- 11128
ZLP- 4405
APC - 23571
PDP - 9485
ZLP - 6540
Ondo West
APC - 15977
PDP - 10627
ZLP - 10159
Okitipupa LGA
APC -19,266
PDP - 10,367
ZLP - 10,120
Ose LGA
APC - 15122
PDP - 8421
ZLP - 1083
We dey here for INEC Collation centre for Alagbaka Akure wia INEC officials for di Ondo 2020 suppose resuming announcements of results by 9am.buut as e be some party agents don dey wait.
So far dem don announce results from 12 local goment results out of di 18 local goment wey dey di state.
Today di INEC returning officer for di state, Prof Aben Idowu Olayinka go preside on di announcements of di remaining 6 local goment and hopefully declare di winner of di Ondo 2020 govnorship election.
INEC don march break ontop di announcement of di final results from di local goment areas dem.
Before di break, dem bin don call 12 local goment areas out of di 18 wey dey di state.
INEC say dem go return to continue by 9:00am.
Akure South LGA
APC- 17277
PDP- 47627
ZLP- 2236
Akoko South East
APC-9419
PDP- 4003
ZLP-2004
Akoko North East
APC-16572
PDP- 8380
ZLP- 3532
Idanre LGA
APC-11286
PDP- 7499
ZLP-3623
Akure North LGA
APC- 9546
PDP- 12263
ZLP-1046
Owo LGA
APC- 35957
PDP- 5311
ZLP- 408
Ondo East LGA
APC-6485
PDP-4049
ZLP-3221
Akoko North East
APC-16572
PDP- 8380
ZLP- 3532
Ifedore LGA
APC - 9350
PDP-11852
Irele LG
APC-12643
PDP- 5493
ZLP-5904
INEC don begin declare results.
Ile Oluji/Okeigbo LGA
APC-13278
PDP-9231
ZLP-1971
INEC don set up for dia collation centre for wia dem go announce di final results.
Di results never begin show and e no clear wen dem go start but tori pipo don begin set up.