You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
INEC final results show how Gov. Akeredolu sweep Ondo election
Ondo State Governorship Election latest updates from di sunshine state of Nigeria 10 October vote.
Live Coverage
Daniel Semeniworima and Helen Oyibo
300 Level FUTA student allegedly commit suicide - Wetin we know
Ondo goment tok on Akeredolu health amidst alleged conspiracy for im administration
‘Dem kill my favourite child’ - Papa of di five children wey dia stepfather set on fire
Police rescue one of Ondo abducted travellers, give update
How ‘bank robbery prank’ land Ondo comedian for prison
Chief of Defence Staff release names of terrorists behind Owo Catholic Church attack
Students protest with deadi bodi of dia mate Amotekun official allegedly shoot dead for Owo
Ondo church underground - Police dismiss child kidnapping, give update
Names, faces of all 40 victims wey die for Owo attack
Mass burial for Owo church attack victims, Wen BBC Pidgin visit scene of di attack, body parts, blood and pipo belongings scata in and outside di church
Article Information - Author, Andrew Gift
- Role, BBC Pidgin, Lagos
Authorities for Ondo state southwest of Nigeria don confam plans to conduct mass burial for victims of di Owo Catholic Church massacre dis Friday.
Goment bin tok say dem wan mark out special park wia dem go do di mass burial and use same place as memorial centre for all di victims.
Gunmen storm di St Francis Xervier church Owo two Sundays ago, begin shoot and kill pipo.
Dem also use explosive devices during di attack according to police report.
Death toll from di incident dey at 40 pesins while plenti pipo dey hospital dey collect treatment for di injuries dem get.
Victims include elderly pipo, youths and pikins.
Wen BBC Pidgin visit scene of di attack, body parts, blood and pipo belongings scata in and outside di church
No group don comot to take responsibility for di attack, but di goment say dem dey suspect terrorist group ISWAP.
Kidnapped 50 wedding guests, oda attacks across Nigeria in 48hrs
Years afta, Funke Olakunrin killers chop death sentence
Names, faces and tori of pipo wey die for Owo church attack
Death toll for Owo church attack now 40 - Ondo goment
Fotos: Women gada to lay 'curse' on pipo behind Owo church attack
'How me and my children survive Owo church attack'
'How gunmen kill my broda wit im three year-old son for Owo church attack'
Pope pray for Ondo church attack victims
‘No matter what Nigeria no go give in to wicked pipo’ – President Buhari tok as im mourn death of Ondo worshippers