Don't Leave Me challenge: Josh Alfred AKA Josh2funny 'Don't Leave Me' challenge dey spread fast wit celebrities

Josh2funny

Wia dis foto come from, Twitter/@josh2funny

Wetin we call dis foto, Josh Alfred aka Josh2funny na di pesin wey get di credit say im create di #dontleavemechallenge
    • Author, Damilola Banjo
    • Role, Broadcast Journalist, Pidgin Service, Lagos
  • Published
  • Read am in 2 mins

Don't leave me challenge start from TikTok but di challenge don go viral for di world as different pipo, including celebrities don join in for di game.

Na Josh Alfred, on Nigerian comedian with stage name Josh2Funny, start di challenge for im TikTok and post di video for im Instagram and Twitter accounts in March.

Di challenge, wey be example of wetin dem dey call pun—play on words—require make person make different word or phrase from two or more unrelated words or catch-phrases.

Di first don't leave me challenge joke be wen Josh stand on leafs and ask im happy camera man if e no see say im dey "on leaf" which suppose mean say "im dey leave". In di same video, e also cut a leave and say to di camera dat im dey "take im leaf".

Skip Instagram post
Allow Instagram content?

Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of Instagram post

But since dis skit comot, di video don go viral and celebrity don dey join in.

Check out how your favourite celebrities dey rock 'Don't Leave Me' challenge

Don't Leave Me challenge: Josh Alfred AKA Josh2funny 'Dont Leave Me' challenge

Wia dis foto come from, Screenshot/Don't Leave Me challenge: Josh Alfred A

Wetin we call dis foto, Don't Leave Me challenge: Josh Alfred AKA Josh2funny 'Dont Leave Me' challenge

Folarin Falana AKA Falz don join for di challenge. Even older celebrities like Kanayo O Kanayo and Olu Jacobs follow join di challenge. Even American comedian John Walsh put mouth.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

Pipo around si world don find creative way to also join di challenge. Children even follow for di challenge as dia parents cheer dem on wit di famous "don't leave me".

See some of di videos wey pipo don put for dia social media.

Skip X post, 6
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 6

Skip X post, 7

End of X post, 7

Skip X post, 8

End of X post, 8

Skip X post, 9

End of X post, 9

Skip X post, 10

End of X post, 10

Skip X post, 11

End of X post, 11

Nigerians around di world don dey call on Ellen Degeneres to appreciate Josh on her show The Ellen Show, for im talent for di challenge.