Obaseki collect INEC Certificate of Return, Ize-Iyamu dey study di election result ahead of tribunal hearing

Nigeria election office, INEC don begin declare LGA results afta vote counting for 19 September, 2020 Edo State Governorship Election. 14 Candidates including di current Govnor Obaseki and im main challenger Ize-Iyamu dey battle to lead di state inside southern Nigeria for di next four years.

Live Coverage

Daniel Semeniworima and Helen Oyibo

  1. Edo governorship election result by Local government

  2. Edo state govnorship election final result

  3. VIDEO: Obaseki arrival for Inec office, wetin police do and APC reaction

  4. 'Edo pipo make una no sleep' Davido tell voters

    Davido

    Wia dis foto come from, AFP

    Nigeria musician David Adeleke wey dey popular as Davido dey beg Edo pipo to shine dia eyes as counting of votes don start.

    E encourage dem to push sleep go one side as im alleged say na for night mago-mago dey happun as e make reference to wetin happun for di govnorship election for Osun state.

    "Nah dat night dem dey always strike … for osun we no sleep three days .. I know how many back of head I slap dat day ..’wake up ooo sleep neva reach “.. Edo pple una need to dey vigilant till di very end… I mean VERY END !! e post on im X account

    Skip X post
    Allow X content?

    Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

    Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

    End of X post

  5. Simple guide to Edo state govnorship election

  6. Why Edo state Election na three-horse race

  7. Di top candidates wey wan replace Godwin Obaseki as govnor for Edo state

  8. 'Except crase enta na di kain tin I don do before, I go do if I become govnor of Edo State' - Asue Ighodalo

  9. 'We go hold anybody wey tiff Edo money before or during my watch' - Olumide Akpata

  10. 'My silence na very strong weapon for me' - Senator Monday Okpebholo

  11. Who be Omobayo Godwins - govnor Obaseki new deputy?

  12. Who be di APC, LP, PDP candidates for Edo govnorship election?

  13. 'No struggle to liberate a kontri dey come easy' - Labour Party chairman tok afta police release am

  14. I no go support inexperienced pesin wey wan just come take - Obaseki

  15. Gbege between govnors & dia deputies – Di drama for Edo and Ondo states

  16. "We go park out sake of flood, but we go come back"

  17. Wetin some state goments dey do for dia citizens to helep wit di fuel subsidy removal palava

  18. Police react to viral video wey show as officers drive over man wey lie down for ground

  19. How dem shoot and kill my wife for her polling unit wia she go vote

  20. 'Edo train attackers fit be same pipo wey attack Kaduna-Abuja train' - Survivor