Kudus, Nuamah goals secure Afcon 2023 place for Ghana
Di coming in of Semenyo raise di tempo wey make di same player set up Ernest Nuamah for di second and winning goal.
Live Coverage
Victor Ezeama and Fiona Equere
Afcon 2025 fixtures, results, scores, and group standings
Nigeria cruise enta Afcon 2025 quarter final wit 4-0 over Mozambique
Ebo Noah: From predicting end of di world to police detention
Ruben Amorim sacked as Manchester United manager
Who dey incharge of Chelsea afta Enzo Maresca comot
Prosperity, reverse jakpa, economic freedom and mourning full New Year prophecies by men of God for Nigeria and Ghana
Anthony Joshua discharged from hospital afta fatal car crash for Nigeria
Afcon 2025: Morocco, South Africa, Mali join list of kontris wey don qualify for knock-out round
Nigeria top Group C wit nine points afta win against Uganda
Wetin be di gun amnesty wey Ghana authorities dey roll out bifor 15 January?
Nigeria seal spot for knockout stage of Afcon 2025 afta victory against Tunisia
Religion get role to play for sport?
Afcon 2025: Nigeria vs Tanzania match end wit Super Eagles 2-1 win
Nigeria dey face Tanzania afta 45 years for Afcon, Nigeria vs Tanzania 18:30 (WAT)
Article Information - Author, Adesola Ikulajolu
- Role, BBC News Pidgin

Wia dis foto come from, Mobolaji Olatunde/BBC
Wetin we call dis foto, Nigeria dey face Tanzania Nigeria Super Eagles and Tanzania clash dey hapun for Complexe Sportif de Fès for Morocco.
Dis na Nigeria 21st Afcon and di Super Eagles dey hope to win am for di fourth time afta dem finish second for di last edition for Ivory Coast.
For Tanzania, na dia fourth time to come Afcon and dem bin lose all dia opening matches.
Nigeria and Tanzania dey meet for di second time afta 45 years wey dem first meet for di Africa Cup of Nations tournament.
Meanwhile, Nigeria and Tanzania don meet seven times for all competitions and di Super Eagles neva lose any match against Tanzania.
All eyes on di two teams.
Mali vs Zambia Afcon 2025 match end for draw afta Patson Daka late equaliser
Interpol operation gbab ova 570 pipo for 19 African kontris as dem recova $3m
Anthony Joshua knack stars comot for Jake Paul eyes
Salah fit finally lift Afcon trophy as Morocco eye home glory?
How bees attack, kill students and injure odas for Ghana school

