Kudus, Nuamah goals secure Afcon 2023 place for Ghana
Di coming in of Semenyo raise di tempo wey make di same player set up Ernest Nuamah for di second and winning goal.
Live Coverage
Victor Ezeama and Fiona Equere
Nigeria seal spot for knockout stage of Afcon 2025 afta victory against Tunisia
Religion get role to play for sport?
Afcon 2025: Nigeria vs Tanzania match end wit Super Eagles 2-1 win
Nigeria dey face Tanzania afta 45 years for Afcon, Nigeria vs Tanzania 18:30 (WAT)
Article Information - Author, Adesola Ikulajolu
- Role, BBC News Pidgin

Wia dis foto come from, Mobolaji Olatunde/BBC
Wetin we call dis foto, Nigeria dey face Tanzania Nigeria Super Eagles and Tanzania clash dey hapun for Complexe Sportif de Fès for Morocco.
Dis na Nigeria 21st Afcon and di Super Eagles dey hope to win am for di fourth time afta dem finish second for di last edition for Ivory Coast.
For Tanzania, na dia fourth time to come Afcon and dem bin lose all dia opening matches.
Nigeria and Tanzania dey meet for di second time afta 45 years wey dem first meet for di Africa Cup of Nations tournament.
Meanwhile, Nigeria and Tanzania don meet seven times for all competitions and di Super Eagles neva lose any match against Tanzania.
All eyes on di two teams.
Mali vs Zambia Afcon 2025 match end for draw afta Patson Daka late equaliser
Interpol operation gbab ova 570 pipo for 19 African kontris as dem recova $3m
Anthony Joshua knack stars comot for Jake Paul eyes
Salah fit finally lift Afcon trophy as Morocco eye home glory?
How bees attack, kill students and injure odas for Ghana school
‘Why I love di Naija scene from top to bottom’ - Black Sherif
Anthony Joshua vs Jake Paul: All you need to know about di fight
Wetin Fifa rule tok about player eligibility as Nigeria tender petition against DR Congo World Cup qualification
'I know say I give my best' - Ahmed Musa tok as e retire from International football
Five of di greatest players wey neva win Afcon bifor
Ousmane Dembele win Fifa Best Award 2025
List of clubs wey go lose dia players to Afcon 2025
Legendary Ghanaian musician Daddy Lumba make im final journey home despite drama ova who be im 'legal wife' and oda controversies
Afcon 2025 final squad list for kontris
Wetin we know about popular Ghanaian socialite Abu Trica wey US charge for romance scam

