Kudus, Nuamah goals secure Afcon 2023 place for Ghana

Di coming in of Semenyo raise di tempo wey make di same player set up Ernest Nuamah for di second and winning goal.

Live Coverage

Victor Ezeama and Fiona Equere

  1. 'I accept responsibility for di murder of my boss'

  2. Who be di Africans wey dey nominated for Fifa Best awards?

  3. Knocks for Ghana football association over welfare of local players

  4. Di Nigerian wey break Guinness world record for di most steps climbed on a ladder wit football ontop im head

  5. Wetin Ghana IGP tok for public hearing over leaked tape wey dey plot im removal

  6. Di 58-year old highway wey dey kill many pipo for Ghana

  7. Regulatory authorities chop blame as death toll from Shama quarry explosion in Ghana rise

  8. Youngest footballers wey don play for dia kontris

  9. Osimhen score hatrick as Nigeria waya Sao Tome & Principe 6-0

  10. How Israel Adesanya lose UFC middleweight title fight to Sean Strickland

  11. Burna Boy, Black Sherif, AKA and odas make BET Hip Hop Awards 2023 nomination list

  12. Great game

    Na here we go end di live text commentary of dis game.

    Na Victor and Fiona run am for una.

    We go dey wit una anoda time

  13. Breaking, Ghana end Afcon qualifiers as leaders of Group E ahead of Angola wey come second

      • Author, Victor Ezeama
      • Role, BBC Pidgin

    Di Black Stars of Ghana don beat di Central African Republic 2-1 for di Baba Yara Sports Stadium in dia final Africa Cup of Nations qualifier.

    Chris Hughton bin name a strong start line up wit Crystal Palace forward Jordan Ayew wey lead di team for di first time as im senior brother warm di bench bench.

    Loouis Mafouta open scoring for CAR mid first half wit a top class finish.

    Na towards di end of di half Mohammed Kudus equalizefor Ghana.

    Di second half no too dey interesting as both teams slow down di game.

    Di coming in of Semenyo raise di tempo wey make di same player set up Ernest Nuamah for di second and winning goal.

    Ghana end di qualifiers as leaders of Group E ahead of Angola wey come second.