Soundcity MVP Awards: Naira Marley, Davido, Wizkid, Teni make nominees list

Wia dis foto come from, Niara Marley/Twitter
Soundcity don announce di nomination list for dia MVP Awards show wey go happun for January 11, 2020.
Dis go be di fourth edition of di music awards wey get both viting and non-voting categories.
For dia 2019 show, di event trend afta di mama of Burna Boy comot to collect her pikin award.
Di event producer, Adeniji Daniel tok say "di show go get international show hosts, collabo you no go expect and pop culture moments wey go make pipo tok for a long time".
Dis na di nominees for di 2020 Soundcity MVP Awards.
BEST NEW
Fireboy (NG)
Joeboy (NG)
End of Di one wey oda users dey read well well
Marioo (TZ)
Rema (NG)
Simmy (SA)
Wendy Shay (GH)
BEST COLLABORATION
Blow My Mind - Davido x Chris Brown (NG)
Daz How Star Do - Skiibii x Teni, Falz x DJ Neptune (NG)
Gugulethu - Prince Kaybee x Indlovukazi x Afro Brothers x Supto (SA)
Jama - DJ Micsmith x Patoranking x shaker (GH)
Killin Dem - Burna boy x Zlatan (NG)
Inama - Diamond Platinumz x Fally Ipupa (TZ)

BEST POP
Innos B (CNG)
Joeboy (NG)
Kizz Daniel (NG)
Mayorkun (NG)
Naira Marley (NG)
Nandy (TZ)
Otile Brown (KE)
Teni (NG)
Rayvanny (TZ)
BEST HIP-HOP
Blaqbonez (NG)
Falz (NG)
Khaligraph Jones (KE)
Kwesta (SA)
Medikal (GH)
Nyashinski (KE)
Sarkodie (GH)
Reminisce (NG)
Riky Rick (SA)
Zakwe (SA)
BEST DUO/GROUP
Black Motion (SA)
Blaq Diamond (SA)
Dope Nation (GH)
Ethic (KE)
Show Dem Camp (NG)
Toofan (TG)
PRODUCER OF DI YEAR
Cracker (NG)
Prince Kaybee (SA)
Jay Synth (NG)
Kel P (NG)
MOG (GH)
Ozedikus (NG)
Pheelz (NG)
Rexxie (NG)
S2Kizzy (TZ)
BEST DJ
DJ Crème de la Crème (KE)
DJ Kaywise (NG)
DJ Neptune (NG)
DJ Spinall (NG)
DJ Vyrusky (GH)
DJ Zinhle (SA)

Wia dis foto come from, Twitter/Soundcity
DIGITAL ARTISTE OF DI YEAR
Cassper Nyovest
Davido
Diamond Platnumz
Kizz Daniel
Mr Eazi
Yemi Alade
Wizkid
VIDEO OF DI YEAR
49-99 - Tiwa Savage by Meji Alabi (NG)
Dangote - Burna Boy by Clarence Peters (NG)
Jericho - Simi x Patoranking by Adasa Cookey (NG)
Ngwa - Bassey Blk by Tebogo Malope (SA)
Ohema - Kuami Eugene by Rex (GH)
LISTENERS' CHOICE
Baby - Joeboy (NG)
Dumebi - Rema (NG)
Fetch your Life - Prince Kaybee x Msaki (SA)
Jealous - Fireboy (NG)
Jama - DJ Micsmith x Patoranking x Shaker (GH)
Kainama - Harmonize x Burna Boy (TZ)
Killin Dem - Burna Box x Zlatan (NG)
Kpo K3K3 - Stonebwoy x Medikal x Kelvynboy x Kwesi Arthur x Darkovibes (GH)
Oil & Gas - Olamide (NG)
VIEWERS' CHOICE
49-99 - Tiwa Savage (NG)
Able God - Chinko Ekun x Lil Kesh x Zlatan (NG)
Banomoya - DJ Kaybee x Busisiwa x TNS (SA)
My Level - Shatta Wale (GH)
On The Low - Burna Boy (NG)
Soapy - Naira Marley (NG)
Tetema - Rayvanny x Diamond Platnumz (TZ)
Zanku (Legwork) - Zlatan (NG)
BEST FEMALE MVP
Betty G (ETH)
Daphne (CMR)
Nandy (TZ)
Sho Madjozi (SA)
Teni (NG)
Tiwa Savage (NG)
Yemi Alade (NG)

Wia dis foto come from, @burnaboygram
BEST MALE
Burna Boy (NG)
Davido (NG)
Diamond Platnumz (TZ)
King Promise (GH)
Sjava (SA)
Wizkid (NG)
Zlatan (NG)
SONG OF DI YEAR
Baby - Joeboy (NG)
Case - Teni (NG)
Dumebi - Rema (NG)
Fetch Your Life - Prince Kaybee x Msaki (SA)
Jama - DJ Micsmith x Patoranking, Shaker (GH)
Jealous - Fireboy (NG)
Killin Dem - Burna Boy x Zlatan (NG)
Malwhede - King Monada (SA)
Soapy - Naira Marley (NG)
Tetema - Rayvanny x Diamond Platnumz (TZ)
Zanku (Legwork) - Zlatan (NG)
ARTISTE OF DI YEAR
Burna Boy (NG)
Davido (NG)
Diamond Platnumz (TZ)
Shatta Wale (GH)
Sho Madjozi (SA)
Tiwa Savage (NG)
Wizkid (NG)
Yemi Alade (NG)












