Red carpet for Soundcity MVP 2018

Published

Celebs show boku for Soundcity 2018 music awards wey happen for Friday 12 January for Lagos, Nigeria.

Red carpet for Soundcity MVP 2018
Wetin we call dis foto, Juliet Ibrahim no carry last
Red carpet for Soundcity MVP 2018

Wia dis foto come from, VJ Adams Ibrahim Adebola/Instagram

Wetin we call dis foto, See as Soundcity VJ Adams dey represent im company, badt sharp guy
Red carpet for Soundcity MVP 2018
Wetin we call dis foto, Chukie Edozien a.k.a Lynxx form fine boy for carpet
Red carpet for Soundcity MVP 2018

Wia dis foto come from, Vimbai Mutinhiri/Instagram

Wetin we call dis foto, Zimbabwe actress Vimbai Mutinhiri carry di hawtness reach another level
Red carpet for Soundcity MVP 2018
Wetin we call dis foto, Comedian Bovi wan photograph our photographer or maybe na selfie sef
Red carpet for Soundcity MVP 2018
Wetin we call dis foto, Nollywood artist Osas Ajibade
Red carpet for Soundcity MVP 2018
Wetin we call dis foto, Tubaba sef enter di place
Red carpet for Soundcity MVP 2018
Wetin we call dis foto, Bigtime actor Richard Mofe-Damijo a.k.a RMD look very sharp
Red carpet for Soundcity MVP 2018
Wetin we call dis foto, Di red carpet for Soundcity MVP full no be small