Liverpool vs Atlético madrid: Football fans yab Liverpool FC afta dem crash out for Champions League

Sadio Mane

Wia dis foto come from, Laurence Griffiths

Wetin we call dis foto, Liverpool lose di second 3-2 for Anfield
Published
Read am in 2 mins

Football fans dey use Liverpool do yeye for social media with funny-funny comments and memes afta dem crash out for Champions League on Wednesday.

Liverpool wey be di defending champions lose 3-2 to Atletico Madrid for Anfield and 4-2 on aggregate for dia round of 16 second leg match.

Di first leg wey dem play for Atletico house for Spain end 1-0.

Jurgen Klopp team start di second leg well, dem put di Spanish team under pressure for di first 90 minutes of di match and di pressure pay off with goal from Georginio Wijnaldum for first-half.

For extra time Roberto Firmino score to make am 2-0 but di lead no last long.

Two quick goals from Atletico substitute Marcos Llorente change di game before Alvaro Morata score for injury time to add insult to injury to send im team to di last eight of di competition.

How fans react to Liverpool defeat for social media?

Many football fans no waste time to yab Liverpool wey don win dis competition six times for social media.

See some of di funny memes and comments

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

Skip X post, 6

End of X post, 6

Di Reds go now focus dia attention on winning di Premier League title, dem dey gap second position Manchester City with 25 points with nine games to go.

Already dis season dem don win di Uefa Super Cup and di Club World Cup title.