Gunmen kidnap more dan 70 pipo for northwest Nigeria

Latest news updates on Nigeria, Ghana, Africa and di world plus di Russian-Ukraine invasion.

Live Coverage

  1. 79 Nigerians, 18 Ghanaians wey dey on US criminal list dey face deportation

  2. ‘I neva accept say Ifunanya don die’

  3. Neco release 2025 external result, recommend exam supervisors and centres for sanction sake of malpractice

  4. Wetin dey hapun wit Ronaldo for Saudi Arabia?

  5. Popular Ghana Prophet ElBernard say e go 'stop' public preaching afta im give prophecy wey fail

  6. Attack wey kill ova 150 pipo for Yelwata – Court send suspects to prison afta dem plead not guilty

  7. Di three West African juntas wey US wan engage afta dem bin turn to Russia

  8. Nigerians mourn death of fast-rising singer Nanyah wey snakebite kpai

  9. 'Why we say Nigerian Muslims no go accept election results under Amupitan as Inec chairman' - Supreme Council for Shari'ah in Nigeria

  10. Ex-Ghana vice president Bawumia win opposition NPP presidential primaries ahead of 2028 polls

  11. Offa residents count losses one month afta US airstrikes

  12. E good for heart, dey help brain function and oda health benefits of banana

  13. 'My hope in Africa no dey in di leaders' - M.anifest

  14. Trial of ex-Nigerian petroleum minister Alison-Madueke

  15. Who be Stanley Amandi and why military pipo hold am

  16. Music legend Fela Kuti na di first African wey go collect Grammys Lifetime Achievement Award

  17. 'We go investigate to know know weda na AI' - Military tok about wanted Ipob fighter 'Gentle De Yahoo' wey re-appear for video

  18. Champions League play-off go see Mourinho, Real Madrid re-match

  19. Niger military blame France, Cote d'Ivoire and Benin for attack near airport

  20. Ex-Nigerian oil minister no take bribes from industry insiders, Alison-Madueke lawyer tell court