Gunmen kidnap more dan 70 pipo for northwest Nigeria

Latest news updates on Nigeria, Ghana, Africa and di world plus di Russian-Ukraine invasion.

Live Coverage

  1. Seahawks sama Patriots to win Super Bowl

  2. Why gunmen dey increase attacks on north central Nigeria?

  3. President Mahama recall Ghana High Commissioner to Nigeria afta vote buying allegations for NDC parliamentary primaries

  4. Who be di Russian general wey dem shoot plenty times for Moscow

  5. What next for Nnamdi Kanu case as e appeal life sentence

  6. African countries in 2026 Winter Olympics and wetin dem go do

  7. 'Sheabutter museum dey heal pipo and showcase Ghana'

  8. Inside di sheabutter museum wey dey heal pipo and showcase Ghana heritage

  9. Trump hint on anoda strike if 'killing of Christians' kontinu for Nigeria, as military deny arrival of US troops

  10. 'Di armed men wey reach 100, burn houses and begin kill anytin wey dem see' – Eyewitnesses tok about 'Kwara massacre'

  11. Court give reason why e reduce Ghana former fetish priestess 'Agradaa' jail term from 15 years to 12 months

  12. Family confam di death of actress and comedian Aunty Ajara

  13. Di 22 grounds wey Nnamdi Kanu give as reason to appeal im conviction by di Federal High Court

  14. 'Wetin Senate do no be Electoral reforms, na betrayal of public trust' – Yiaga react to di electoral amendment

  15. Gunmen reportedly kill ova 100 pipo for Kwara state

  16. Wetin be di next tin for leader of South Africa second largest party wey comot from DA leadership?

  17. Wetin we know about US 'small team' of troops wey dey Nigeria

  18. Saif al-Islam, Muammar Gaddafi son die after one 'four man commando' unit shoot am according to reports

  19. All di charges against ex-AGF Malami as court remand am, son for DSS custody ova alleged terrorism financing, arms possession

  20. 79 Nigerians, 18 Ghanaians wey dey on US criminal list dey face deportation