35 churchgoers die for bus accident for road to attend Easter service

Latest news updates on Nigeria, Ghana, Africa and di world plus di Russian-Ukraine invasion.

Live Coverage

  1. Stadium RED...

      • Author, Tamara Ebiwei
      • Role, BBC News Pidgin

    Almost evriwia for di Prince Moulay Abdallah stadium dey shine red sake of Moroccans wey enta di stadium in dia numbers to support di Atlas Lions...

    Dem wia dia national colours of red abd green star wit blaxck winter jackets
    Wetin we call dis foto, Morocco fans dey enta inside di Prince Moulay Abdallah stadium.
    Dem wia dia national colours of red abd green star wit blaxck winter jackets
    Wetin we call dis foto, Crowd of Moroccans wey side beside di stadium
    Dem wia dia national colours of red abd green star wit blaxck winter jackets
    Wetin we call dis foto, Moroccan fans dey smile and celebrate inside foto as dem pose for camera
    Dem use di flag sew cjacket wey resemble robe
    Wetin we call dis foto, Three Moroccan supports pose for di camera wit dia flag
    Dem wia dia national colours of red abd green star wit blaxck winter jackets
    Wetin we call dis foto, Moroccan fans carry di official mascot snap foto as dem dey happy
  2. Prince Moulay Abdallah stadium, See di stadium wia di match go hapun

    Di Nigeria - Morocco game go hapun for di Prince Moulay Abdallah stadium for Rabat.

    Se dis before action and live fotos of di stadium.

    Outside view of di stadium
    Wetin we call dis foto, Di Prince Moulay Abdallah stadium without di decorations lights
    Star design of di Moroccan flag dey show for din stadium
    Wetin we call dis foto, Di stadium dey shine with di star design of di Moroccan flag
  3. Nigeria vs Morocco... lets go!, Nigeria fans don show

      • Author, Tamara Ebiwei
      • Role, BBC News Pidgin

    Meanwhile, ground don set for si second game of di night.

    Supporters of di Super Eagles of Nigeria don show for di Prince Moulay Abdallah stadium wit dia green and white colour.

    E wear Nigeria national green and white jersey wit green winter cap and white sunglasses
    Wetin we call dis foto, Nigeria fan pose wit a replica of di Afcon trophy as e face camera dey kiss di trophy
    Fans of Nigeria Super Eagles
    Wetin we call dis foto, Nigeria fans dey enta di Prince Moulay Abdallah stadium, one of dem wear tradition Nigerian fabric wey get cowries
    E wear Nigeria national green and white jersey wit green winter cap and white sunglasses
    Wetin we call dis foto, Nigeria fan pose wit a replica of di Afcon trophy as e face camera dey kiss di trophy
    Dem wear Nigeria national green and white colours
    Wetin we call dis foto, Nigeria Super Eagles fans waka enta stadium wit di Nigeria flag
  4. Why no woman qualify to run for President for Uganda?

  5. Bandits attack force thousands to leave Tidibale community for Sokoto state

  6. Nigeria vs Morocco - Meet di referee, oda officials wey go run di show

  7. Wetin dey happun for Ekpoma wey make police arrest, remand 52 suspects for prison custody?

  8. E once condemn African leaders wey hold on to power. Now e wan run for seventh term

  9. Michel Kuka Mboladinga - di man for Afcon 2025 wey become Lumumba

  10. List of winners for 2026 All Africa Music Awards

  11. Rivers state don enta new political division, but wat next for Rivers politics?

  12. Details of wetin Chimamanda Adichie tell Euracare Hospital to provide within seven days afta her son death

  13. Di musician and di strongman leader - wetin you need to know about Uganda election

  14. Golden Globes 2026: Full list of winners

  15. 'Why I tok say dogs dey bark wen dem no understand' - Fubara

  16. We dey wait for Morocco, we go deal wit Morocco inside Morocco

  17. Lagos State govment order investigation into circumstances wey surround death of Chimamanda Adichie son as Euracare Hospital respond to allegations

  18. Nigeria sama Algeria 2-0 to set up semi-final clash wit Morocco

  19. How second-hand clothes dey choke beaches and drains for Ghana

  20. Timeline of political kasala between godfathers and govnors for Nigeria