35 churchgoers die for bus accident for road to attend Easter service
Latest news updates on Nigeria, Ghana, Africa and di world plus di Russian-Ukraine invasion.
Live Coverage
Imam wey save Christians wen e hide dem for mosque during herdsmen attack for Jos don die
Rivers State High Court temporarily stop Govnor Fubara impeachment
Rate of medical negligence ginger govment to set up task force to reduce death of patients for Nigerian hospitals
US arrest, detain ex-Ghana govment official Sedina Tamakloe wey run from her 10-year jail term
US pause immigrant visa for Nigeria, Ghana and 73 oda kontris
Why Caf sama Cameroon football President Samuel Eto'o anoda fine
Ghana rate higher, Nigeria drop for international passport rating
Defence Minister Musa insist say Nigeria fit build wall across all di kontri border
Widespread delays hit Uganda election ontop internet shutdown
'My wife suffer serious pain for belle before her death' - Husband tok on di last days of im wife wey doctors forget scissors inside her belle
Morocco defeat Nigeria 4-2 on penalties to reach Afcon 2025 final
Mane goal book Afcon final spot for Senegal
Stadium RED...
Article Information - Author, Tamara Ebiwei
- Role, BBC News Pidgin
Almost evriwia for di Prince Moulay Abdallah stadium dey shine red sake of Moroccans wey enta di stadium in dia numbers to support di Atlas Lions...

Wetin we call dis foto, Morocco fans dey enta inside di Prince Moulay Abdallah stadium. 
Wetin we call dis foto, Crowd of Moroccans wey side beside di stadium 
Wetin we call dis foto, Moroccan fans dey smile and celebrate inside foto as dem pose for camera 
Wetin we call dis foto, Three Moroccan supports pose for di camera wit dia flag 
Wetin we call dis foto, Moroccan fans carry di official mascot snap foto as dem dey happy Prince Moulay Abdallah stadium, See di stadium wia di match go hapun
Di Nigeria - Morocco game go hapun for di Prince Moulay Abdallah stadium for Rabat.
Se dis before action and live fotos of di stadium.

Wetin we call dis foto, Di Prince Moulay Abdallah stadium without di decorations lights 
Wetin we call dis foto, Di stadium dey shine with di star design of di Moroccan flag Nigeria vs Morocco... lets go!, Nigeria fans don show
Article Information - Author, Tamara Ebiwei
- Role, BBC News Pidgin
Meanwhile, ground don set for si second game of di night.
Supporters of di Super Eagles of Nigeria don show for di Prince Moulay Abdallah stadium wit dia green and white colour.

Wetin we call dis foto, Nigeria fan pose wit a replica of di Afcon trophy as e face camera dey kiss di trophy 
Wetin we call dis foto, Nigeria fans dey enta di Prince Moulay Abdallah stadium, one of dem wear tradition Nigerian fabric wey get cowries 
Wetin we call dis foto, Nigeria fan pose wit a replica of di Afcon trophy as e face camera dey kiss di trophy 
Wetin we call dis foto, Nigeria Super Eagles fans waka enta stadium wit di Nigeria flag Why no woman qualify to run for President for Uganda?
Bandits attack force thousands to leave Tidibale community for Sokoto state
Nigeria vs Morocco - Meet di referee, oda officials wey go run di show
Wetin dey happun for Ekpoma wey make police arrest, remand 52 suspects for prison custody?

