35 churchgoers die for bus accident for road to attend Easter service

Latest news updates on Nigeria, Ghana, Africa and di world plus di Russian-Ukraine invasion.

Live Coverage

  1. Why recalled High commissioner to Nigeria Baba Jamal dey face assault and corruption charges for Ghana

  2. Why fake news about celebrity deaths dey easily trend on social media

  3. Nigeria rank low pass Mali, Niger Burkina Faso odas for latest corruption rating

  4. 'Pipo dey bully my children and & call dem children of ghost mama'

  5. Popular Ghanaian socialite wey dey face $8m romance scam for US sue FBI and odas for alleged abuse

  6. 'We go overcome dis unacceptable terrorism and banditry' and oda tins Tinubu tok for Nec conference

  7. Twenty years na 'death sentence', pikin of British media tycoon wey China jail tok

  8. Why electronic transmission of election result dey ginger protests for Nigeria

  9. Seahawks sama Patriots to win Super Bowl

  10. Why gunmen dey increase attacks on north central Nigeria?

  11. President Mahama recall Ghana High Commissioner to Nigeria afta vote buying allegations for NDC parliamentary primaries

  12. Who be di Russian general wey dem shoot plenty times for Moscow

  13. What next for Nnamdi Kanu case as e appeal life sentence

  14. African countries in 2026 Winter Olympics and wetin dem go do

  15. 'Sheabutter museum dey heal pipo and showcase Ghana'

  16. Inside di sheabutter museum wey dey heal pipo and showcase Ghana heritage

  17. Trump hint on anoda strike if 'killing of Christians' kontinu for Nigeria, as military deny arrival of US troops

  18. 'Di armed men wey reach 100, burn houses and begin kill anytin wey dem see' – Eyewitnesses tok about 'Kwara massacre'

  19. Court give reason why e reduce Ghana former fetish priestess 'Agradaa' jail term from 15 years to 12 months

  20. Family confam di death of actress and comedian Aunty Ajara