35 churchgoers die for bus accident for road to attend Easter service

Latest news updates on Nigeria, Ghana, Africa and di world plus di Russian-Ukraine invasion.

Live Coverage

  1. Wetin be di dart frog toxin wey dem allegedly use to kill Russian opposition leader Alexei Navalny?

  2. Ghana want make Russia extradite 'pick-up artist' dem accuse of secret filming of women and sharing dia videos online

  3. Wetin be Thallium sulphate ‘poison’ wey El-Rufai write to NSA Nuhu Ribadu about

  4. How Russia dey take recruit fighters for war wit Ukraine - Nigeria govment warn citizens

  5. Russia use dart frog toxin kill opposition leader Alexei Navalny, UK tok

  6. ‘I dey afraid of tyranny and undemocratic practices’ - El-Rufai

  7. Nigeria presidential election 2027 go hold on February 20 - Inec

  8. ‘Comedy industry dey double tough for women’ - Nigerian-Ghanaian comedian Jacinta

  9. Report say over 1000 Africans join Russian Army between 2023-2025, but Nigerians follow?

  10. Seat for table or to dey di menu? Africa dey struggle to understand di new world order

  11. Details of bill US lawmakers present for Congress ontop Nigeria security mata

  12. How Inec wan take spend dia 873 billion naira budget for 2027 election

  13. 'Why I no gree follow security operatives wey bin wan arrest me for airport'

  14. 'Dem snatch im international passport' - Security agents attempt to arrest El-Rufai for airport

  15. Who be Rabiu Kwankwaso and why im name dey inside di US Bill on Nigeria religious freedom and accountability

  16. Dawson's Creek star James Van Der Beek don die at di age of 48

  17. Arik Air make emergency landing afta engine develop fault mid-air

  18. Simple guide to understand di crisis for South Sudan

  19. 'As I dey come, na so dem dey kill my fourth son' - She try to fight but Jihadists kill her four sons

  20. Wetin be di details of di bill US lawmakers present for Congress ontop Nigeria security mata