Inec postpone Enugu East senatorial election

Di independent national electoral commission (INEC) say a total over six million pipo never collect dia permanent voters card two days to di Nigeria presidential and national assembly.

Live Coverage

Victor Ezeama and Jelilat Olawale

  1. 'Na di will of Allah' - Maryam Shetty tok after Tinubu withdraw her ministerial nomination

  2. Pakistan ex-PM Imran Khan chop three years jail sentence over corruption

  3. Trump plead not guilty to charges over 2020 election case

  4. NPP presidential primaries - Aspirant of Ghana ruling party question Akufo-Addo comment about im VP

  5. Former Kano state govnor na APC new National Chairman

  6. Oyetola, Lalong, Matawalle, odas make Tinubu second ministerial nominees list

  7. Tribunal reserve judgement for Obi and Atiku petition against Tinubu victory

  8. Ecowas give Niger coup leaders seven days to return power to President Bazoum

  9. EU suspend security cooperation for Niger sake of military coup

  10. How military coup for Niger make Sahel region more fragile

  11. Six tins Tinubu do inside 60 days for office

  12. Profile of Wike, El-Rufai, Umahi, Betta Edu and odas wey make Tinubu ministerial list

  13. Wike, El-Rufai, Umahi, Alake, odas make Tinubu ministerial list

  14. Nigeria resident doctors begin first strike under President Tinubu

  15. ‘Afta 9 years of service, di way goment dey treat my brother no good’

  16. Authorities arrest Ghana ex-Minister Cecilia Dapaah wey her house helps allegedly tiff $1m from

  17. Wetin Lagos state memo tok about di 103 End Sars victims dem wan bury and wetin we know

  18. Former Delta govnor Ibori chop order to pay $130million or ready to go back jail

  19. Who be Justice Ugo wey fake news say resign from di tribunal panel wey go decide Tinubu fate

  20. Six reported dead, hundreds arrested in anti-government protest for Kenya