Inec postpone Enugu East senatorial election

Di independent national electoral commission (INEC) say a total over six million pipo never collect dia permanent voters card two days to di Nigeria presidential and national assembly.

Live Coverage

Victor Ezeama and Jelilat Olawale

  1. Tori of multibillion naira presidential yacht wey Lawmakers comot from supplementary budget

  2. No sacrifice dey too much for me to make for peace - Govnor Fubara

  3. Planned impeachment of Rivers state Govnor Siminalayi Fubara - Wetin we know

  4. Step by step process of how to impeach governor of a state

  5. Full details of Supreme Court judgement wey uphold election of Tinubu as Nigeria president plus reactions

  6. George Weah and Joseph Boakai go face each oda for run-off election

  7. Dem go soon announce final election results for Liberia

  8. Who be Uzoma di new deputy premier and health minister for Canada

  9. Supreme Court reserve judgement for Atiku, Obi case against Tinubu

  10. Why Nigerians attitude to names dey cause kasala

  11. Senate confam Ola Olukoyede as chairman of EFCC

  12. Meet former Attorney-General wey Tinubu appoint as ICPC chairman

  13. President George Weah and rival dey in close race as Liberia election joinbodi dey announce results

  14. Who be Omotola Odeyemi di new postmaster general wey her appointment cause drama for NIPOST

  15. How China multi-trillion dollar Belt and Road plan change di world?

  16. No evidence say Nigeria president forge college record

  17. ‘Pipo wey no sabi something dey see Nigerians as certificate forgers’ – Oda tins Peter Obi tok about Atiku vs Tinubu matter

  18. Liberians go to di polls as George Weah face Joseph Boakai for ogbonge election

  19. George Weah want extra time despite Liberia woes

  20. ‘Why I dey pursue Tinubu certificate for Chicago state university’