Inec postpone Enugu East senatorial election

Di independent national electoral commission (INEC) say a total over six million pipo never collect dia permanent voters card two days to di Nigeria presidential and national assembly.

Live Coverage

Victor Ezeama and Jelilat Olawale

  1. Authorities respond to questions about where Cameroon president Paul Biya dey

  2. Kenyan lawmakers pass motion to impeach Deputy President Rigathi Gachagua

  3. Tinubu ask police to protect goment properties for River state afta jaguda pipo burn LG council secretariats

  4. Opposition party clear Rivers Local government elections for di first time since 1999

  5. Who dey run Lebanon and which power Hezbollah get?

  6. Di Rivers state local government election go still happun on Saturday?

  7. Wetin be Chagos Islands and why UK dey return am to Mauritius now?

  8. Why di local government election for Rivers state dey attract plenty attention

  9. How many war Israel and Lebanon don fight and why?

  10. Seven pipo wey play key role for di freedom of Nigeria

  11. Main reason why Lawmakers wan impeach di Deputy president of Kenya

  12. Cabinet reshuffle - Why Nigeria President wan change Ministers

  13. How American citizens for Nigeria and diaspora fit vote for di US November elections

  14. Edo election: Five factors wey make APC win and PDP lose

  15. Inec declare Monday Okpebholo winner of Edo governorship election

  16. Edo State govnorship election: 'I dey disappointed' - Asue Ighodalo

  17. Edo governorship election result by Local government

  18. Edo state govnorship election final result

  19. VIDEO: Obaseki arrival for Inec office, wetin police do and APC reaction

  20. 'Edo pipo make una no sleep' Davido tell voters

    Davido

    Wia dis foto come from, AFP

    Nigeria musician David Adeleke wey dey popular as Davido dey beg Edo pipo to shine dia eyes as counting of votes don start.

    E encourage dem to push sleep go one side as im alleged say na for night mago-mago dey happun as e make reference to wetin happun for di govnorship election for Osun state.

    "Nah dat night dem dey always strike … for osun we no sleep three days .. I know how many back of head I slap dat day ..’wake up ooo sleep neva reach “.. Edo pple una need to dey vigilant till di very end… I mean VERY END !! e post on im X account

    Skip X post
    Allow X content?

    Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

    Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

    End of X post