INEC final results show how Gov. Akeredolu sweep Ondo election

Ondo State Governorship Election latest updates from di sunshine state of Nigeria 10 October vote.

Live Coverage

Daniel Semeniworima and Helen Oyibo

  1. How soldier stab and kill trader for Ondo market

  2. Sorrow, tears and pain as Akeredolu make im final journey home

  3. How Akure, Owo stand still in last respect for late Govnor Rotimi Akeredolu

  4. Wetin we know about di alleged murder-suicide case involving popular business man Sesan Adelabu and im wife for Ondo

  5. Ondo State assembly confam Olayide Adelami from Akeredolu hometown as deputy govnor

  6. How di burial arrangement of former Ondo state govnor Rotimi Akeredolu go take waka

  7. Nigerian community wia pipo dey live inside darkness for over 16 years

  8. Hunter mistakenly shoot farmer to death wey im think say na antelope

  9. Profile of Lucky Aiyedatiwa: From classroom to becoming Ondo state govnor

  10. President Tinubu, oda dignitaries pay tributes to Ondo state Govnor Rotimi Akeredolu wey die afta a battle wit cancer

  11. Afta all di drama Rotimi Akeredolu finally approve deputy to be acting govnor

  12. Lucky Aiyedatiwa na deputy or acting govnor of Ondo State? President Tinubu tok as court give judgement

  13. Chef Dammy gbege wit her pastor, her arrest, wetin we know so far

  14. Gbege between govnors & dia deputies – Di drama for Edo and Ondo states

  15. Govnor Akeredolu return to Nigeria and wetin happun so far

  16. Tanker explosion kill pipo wey dey scoop fuel for Ore

  17. Wetin some state goments dey do for dia citizens to helep wit di fuel subsidy removal palava

  18. Wetin Nigeria constitution tok about wen govnor no fit carri out im duty sake of ill health

  19. Police arrest man wey enta class wia students dey write exam and allegedly strangle 17-year-old boy to death for Ondo

  20. Witness narrate how pastor wey she see as spiritual papa allegedly rape her