Kudus, Nuamah goals secure Afcon 2023 place for Ghana

Di coming in of Semenyo raise di tempo wey make di same player set up Ernest Nuamah for di second and winning goal.

Live Coverage

Victor Ezeama and Fiona Equere

  1. How World Athletics go take share $2.4m prize moni give winners of Olympic Games

  2. Nigeria qualify for Paris Olympics afta goalless draw wit South Africa

  3. Fitz, two odas charged for allegedly leaking intimate video of popular Ghana presenter Serwaa Amihere

  4. Arsenal vs Bayern, Real Madrid vs Man City, Champions League predictions

  5. Cases of missing manhood hit Ghana

  6. Man United, Liverpool game make Premier League table tight

  7. Nigeria beat South Africa to keep Paris 2024 Olympics dream alive

  8. Kaizer Chiefs hold mourning prayer session for Luke Fleurs

  9. Ghana suspend power export to neighbouring kontris - Wetin be di implication?

  10. 'I pack comot for house becos I wan play football' - Goalkeeper Chiamaka Nnadozie

  11. Nigeria vs South Africa – All you need to know about di Paris 2024 match

  12. 'Ghana child bride na almost 16 years, no be 12' - Minister

  13. 'I wan reach di top, but I no fit get dia wit crutches' - Amputee football coach

  14. Ratings of possible candidates for Klopp replacement as Alonso no want Liverpool job

  15. How women dey use mountain biking for weight loss

  16. Why teachers, Africa Games volunteers and oda groups dey protest for Ghana

  17. How young dancer dey dance wit bare-chest to preach bodi positivity for Ghana

  18. Nigeria no dey friendly wit Ghana as dem sama Black Stars koboko for Morocco

  19. Court don release Dani Alves on €1m bail afta dem find am guilty of raping woman inside toilet - Wetin happun so far

  20. How Trabzonspor fans attack Fenerbahce players afta Turkish Super Lig loss