Kudus, Nuamah goals secure Afcon 2023 place for Ghana

Di coming in of Semenyo raise di tempo wey make di same player set up Ernest Nuamah for di second and winning goal.

Live Coverage

Victor Ezeama and Fiona Equere

  1. Caf sanction Libya, award three points to Super Eagles

  2. Ghana minister Shirley Botchwey emerge secretary-general of di Commonwealth

  3. Ballon d’Or nominee Lookman dey hunt for greatness

  4. Ghanaian dancehall artiste Stonebwoy warn social media bullies, featured songs wit Odumodu black and Duncan Mighty

  5. Idris Elba reveal im plan to move to Africa

  6. 'We get sometin to share wit una' - how Siya and Rachel Kolisi announce end of dia marriage

  7. Ghana Speaker suspend sitting of MPs until further notice sake of Supreme Court ruling ontop four Lawmakers matter

  8. Africa dey provide 'ogbonge talent' for NBA

  9. Who be Shirley Ayorkor Botchwey wey fit be di new Commonwealth Secretary General?

  10. WAEC Ghana release BECE 2024 results, tell candidates how to check am

  11. Ghana authorities worry as nurses wey enta Barbados on government programme dey japa

  12. England confirm Tuchel as dia new manager

  13. Wetin CAF rules tok about hosting visiting teams?

  14. Nigeria Super Eagles return to Nigeria afta Libya carry dia eye see sometin

  15. Kenya Ruth Chepngetich break World Record for Marathon

  16. Nigeria win Libya for Afcon qualifiers

  17. Ghana draw with Sudan for di 2025 Afcon qualifier

  18. Tennis star Rafael Nadal announce im retirement inside video

  19. Speed up judgment on court case against anti-LGBTQ bill - groups mount pressure on chief justice of Ghana

  20. Former junior world 800m champion Kipyegon Bett die at di age of 26