You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

Kudus, Nuamah goals secure Afcon 2023 place for Ghana

Di coming in of Semenyo raise di tempo wey make di same player set up Ernest Nuamah for di second and winning goal.

Live Coverage

Victor Ezeama and Fiona Equere

  1. Osimhen double secure Nigeria place for Caf 2026 World Cup play-off final

  2. Super Eagles return to training for 2026 World Cup Africa qualifying play-offs afta 'settlement'

  3. Six pipo die odas injure for Ghana military recruitment crush

  4. Investigation reveal wetin cause deadly helicopter crash wey kill govment officials and crew for Ghana

  5. Africa World Cup play-offs: How e go work

  6. Why Ghana no punish anybody afta bloody 2020 and 2024 elections wey kill 15 pipo

  7. #JusticeForRansford campaign start for Ghana afta death of academy player sake of alleged sexual abuse by coach

  8. Mfantsipim win dia national science and maths quiz

  9. Mfantsipim win back-to-back National Science and Maths Quiz title afta dey sama AUGUSCO and Opoku Ware

  10. Why president Mahama order investigation into $245m All African Games expenditure for Ghana

  11. Ivory Coast President Ouattara win re-election wit 89 percent of total votes

  12. Wetin make Ghanaians dey celebrate former First Lady of Ghana Nana Konadu Agyeman-Rawlings even in death?

  13. Interpol gbab 83 for alleged terrorism financing for Nigeria and oda African kontris

  14. Ghana former First Lady Nana Konadu Agyeman-Rawlings die at di age of 76

  15. Uefa Champions League Table: PSG, Bayern Munich lead standings, Chelsea, odas fall below top 10

  16. Osimhen, Salah and Hakimi make African Player of Year shortlist

  17. US chess grandmaster Daniel Naroditsky die at di age of 29

  18. Full list of kontris wey don qualify for di 2026 Fifa World Cup and all you need to know

  19. Nigeria don qualify for World Cup 2026?

  20. Nigeria qualify for 2026 World Cup playoffs afta Victor Osimhen hattrick