You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

Kudus, Nuamah goals secure Afcon 2023 place for Ghana

Di coming in of Semenyo raise di tempo wey make di same player set up Ernest Nuamah for di second and winning goal.

Live Coverage

Victor Ezeama and Fiona Equere

  1. Nigeria dey face Tanzania afta 45 years for Afcon, Nigeria vs Tanzania 18:30 (WAT)

      • Author, Adesola Ikulajolu
      • Role, BBC News Pidgin

    Nigeria Super Eagles and Tanzania clash dey hapun for Complexe Sportif de Fès for Morocco.

    Dis na Nigeria 21st Afcon and di Super Eagles dey hope to win am for di fourth time afta dem finish second for di last edition for Ivory Coast.

    For Tanzania, na dia fourth time to come Afcon and dem bin lose all dia opening matches.

    Nigeria and Tanzania dey meet for di second time afta 45 years wey dem first meet for di Africa Cup of Nations tournament.

    Meanwhile, Nigeria and Tanzania don meet seven times for all competitions and di Super Eagles neva lose any match against Tanzania.

    All eyes on di two teams.

  2. Mali vs Zambia Afcon 2025 match end for draw afta Patson Daka late equaliser

  3. Interpol operation gbab ova 570 pipo for 19 African kontris as dem recova $3m

  4. Anthony Joshua knack stars comot for Jake Paul eyes

  5. Salah fit finally lift Afcon trophy as Morocco eye home glory?

  6. How bees attack, kill students and injure odas for Ghana school

  7. ‘Why I love di Naija scene from top to bottom’ - Black Sherif

  8. Anthony Joshua vs Jake Paul: All you need to know about di fight

  9. Wetin Fifa rule tok about player eligibility as Nigeria tender petition against DR Congo World Cup qualification

  10. 'I know say I give my best' - Ahmed Musa tok as e retire from International football

  11. Five of di greatest players wey neva win Afcon bifor

  12. Ousmane Dembele win Fifa Best Award 2025

  13. List of clubs wey go lose dia players to Afcon 2025

  14. Legendary Ghanaian musician Daddy Lumba make im final journey home despite drama ova who be im 'legal wife' and oda controversies

  15. Afcon 2025 final squad list for kontris

  16. Wetin we know about popular Ghanaian socialite Abu Trica wey US charge for romance scam

  17. Six players to watch for Afcon 2025

  18. Ghana deport Israelis to revenge alleged abuse of Ghanaians

  19. Champions league results: Arsenal top table afta week six

  20. Salah say Liverpool dey 'throw am under di bus'