You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.

Take me to the main website

Kudus, Nuamah goals secure Afcon 2023 place for Ghana

Di coming in of Semenyo raise di tempo wey make di same player set up Ernest Nuamah for di second and winning goal.

Live Coverage

Victor Ezeama and Fiona Equere

  1. 'Ghana no collect money to receive deportees from US' - Foreign Affairs Minister wash hand comot from Lawsuit

  2. Nigerians among US deportees wey Ghana receive - Why Mahama accept Trump deportation agreement?

  3. Stephen Ashley: Di Blind Fisherman of Jamestown

  4. 2026 World Cup qualifiers: Why Nigeria Super Eagles dey struggle?

  5. Africa: Fifa 2026 World Cup qualifiers Table

  6. South Africa draw Nigeria to lead Group C for di 2026 Fifa World Cup qualifiers

  7. Nottingham Forest announce Postecoglou as new coach afta sack of Nuno Espirito Santo

  8. Ghana secure narrow win against Mali for 2026 World cup qualifier to keep top spot

  9. Nigeria keep dia Fifa 2026 World Cup hope alive wit 1-0 win ova Rwanda

  10. Chad fightback to get first point for 2026 World Cup qualifiers wit Ghana draw

  11. Bernard Baidoo of NDC win tense Akwatia by-election for Ghana

  12. Favour Ofili switch allegiance from Nigeria to Turkey

  13. Why 186 Ivorians including women and children enta Ghana ahead of October presidential election

  14. Ghana President John Mahama sack Chief Justice Gertrude Torkornoo

  15. Transfer deadline day - Last minute move by players across Europe

  16. African trade unions, youth groups and odas for Ghana demonstrate for debt cancellation and trade justice

  17. 'Africa fit be one of di cleanest continents for di world' - Buzstop Boys wey dey clean di streets of Accra

  18. Fenerbahce sack Jose Mourinho afta e fail to qualify for Champions League

  19. Liverpool and Man City draw Real for 2025/26 Champions League

  20. No evidence of physical attack on nurses for Ridge Hospital for Ghana, committee report tok