Police use tear gas chase protesters for Lekki as Nigerians mark 2nd anniversary of #EndSars protest

Youths for 2020 bin carry waka enta streets across di kontri to protest police brutality and call for di scrap of di Special Anti-robbery Squad, aka SARS.

Live Coverage

  1. NDC na better opposition for Peter Obi, e go fit win wit dem for 2027?

  2. Peter Obi, Rabiu Kwankwaso join NDC ahead of 2027 general elections

  3. Nigeria announce plans to bring back citizens from South Africa as more anti-foreigners protests dey expected

  4. Carter Efe sama Portable wetin no good for ring - why celebrity boxing dey gain ground for Nigeria

  5. US Department of Justice release names of Nigerians, Ghanaians, odas wey dem convict for $215m scam

  6. Di big questions wey Nigerians dey ask afta Mene Ogidi extrajudicial killing by Nigerian police officer

  7. Nollywood actor Lateef Adedimeji and wife Mo Bimpe welcome triplets five years after marriage

  8. Supreme Court set aside directive of Court of Appeal wey order Inec to maintain status quo in ADC leadership wahala

  9. Wetin Nigerians gatz know about new BVN rules by CBN

  10. Supreme Court uphold Court of Appeal decision wey nullify PDP convention for Ibadan

  11. Family of Nigerian man wey police kpai seek justice

  12. Nigerian police dismiss officers wey kpai 28-year-old man for Delta State

  13. 'Nigerian students no fit go school, business pipo no fit open dia shops' - Wetin don happun since anti-foreigners protests start for South Africa

  14. EFCC tok why dem investigate Pastor Jerry Eze for six months

  15. 'We no dey legally married na introduction we do' - Olakunle Churchill react to controversy wit Rosy Meurer

  16. NYSC investigate 24-year-old corps member death as family demand justice

  17. Suspected members of Black Axe crime gang chop arrest for Switzerland

  18. Protesters for South Africa ask illegal migrants to leave as recent attacks lead to death of two Nigerians

  19. Who be Obafemi Hamzat wey Sanwo-Olu 'anoint' to be next Lagos State govnor

  20. IS claim responsibility for Adamawa attack wey kill 29 pipo