Police use tear gas chase protesters for Lekki as Nigerians mark 2nd anniversary of #EndSars protest

Youths for 2020 bin carry waka enta streets across di kontri to protest police brutality and call for di scrap of di Special Anti-robbery Squad, aka SARS.

Live Coverage

  1. 'We wey dey alive, na God keep us' - Sojas wey survive Boko Haram attack for Borno tok afta Gen Braimah death

  2. Terrorists kpai Brigadier General Oseni Braimah as Nigerian Army confam deaths of sojas for Borno

  3. Covenant University confam death of student, deny medical negligence

  4. Nnamdi Kanu lawyer give update about dia appeal as Ipob leader dey serve life imprisonment for Sokoto prison

  5. Atiku, Obi, ADC leaders protest against Inec for Abuja

  6. Occupy Inec: Atiku, Obi, ADC leaders protest against Inec for Abuja

  7. Why President Tinubu dey Lagos for two-day visit

  8. Nigerian Army clear allegations wey ex-soja make on welfare and salaries of Army personnel - how dem dey pay dem?

  9. Attacks wey don happun for Nigeria afta Tinubu visit Plateau State

  10. Which options ADC get?

  11. Why EFCC neva act on Nigerians calls to prosecute Blessing CEO sake of stage 4 cancer claim and donations

  12. Wetin US lobbying firm wan do for ADC inside dia kasala wit Inec?

  13. 'DSS assure me of safety but I no dey fear' - Channels TV host react to Wike 'shooting' comment

  14. Wetin law tok about Blessing CEO stage 4 cancer claim and donations as Nigerians call on EFCC to prosecute her

  15. Wat next for ADC?

  16. Peter Obi rate Tinubu visit to Jos, but wetin dey cause attacks for Plateau State?

  17. Wetin dey fuel conflict for Central Nigeria

  18. Presidency defend why Tinubu console Plateau attacks victims for Jos airport afta dragging

  19. Tinubu order installation of cameras for Jos, oda tins president tok afta attack wey kill 26 pipo

  20. Wetin Inec decision to derecognise ADC wey David Mark dey lead mean for di party