'Wen di time come I go marry' - Amaryar Tik-tok

Wetin we call dis Video, 'Wen di time come I go marry' - Amaryar Tik-tok
Published
Read am in 1 mins

Hafsat Tuge wey pipo also sabi as 'Amaryar Tik-tok' na one of di Kannywood actresses wey don grow popular for di film industry.

She siddon for interview wit BBC Pidgin to tok about her journey, debunk some issues and touch on other societal pressures against female artistes including around marriage.