NYSC: We no catch any corpers wey dey do kerewa for bush

Youth corpers

Wia dis foto come from, Facebook/NYSC LAGOS

Wetin we call dis foto, Nigeria create di NYSC programme to rebuild di kontri afta di civil war
Published
Read am in 2 mins

National Youth Service Corps for Kano north west Nigeria deny tori say dem pursue comot from camp two corpers wey dem catch dey do kerewa inside bush.

NYSC co-ordinator for Kano Mallam Ladan Baba, tell BBC Pidgin say di tori say dem pursue two Batch B corpers comot from camp afta dem catch dem inside bush dey do kerewa, no be true.

Social media and some bloggers on Monday bin dey share report say NYSC catch two corpers for dia Karaye camp inside bush and e no too tay wey dem send dem go house.

"Dat tori wey dey go round on social media no be true, we no catch any corper dey do anytin for anywia talkless of to pursue dem from camp, wen di camp trial hold? So notin like that."

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

E no too tay wey NYSC send two new corpers for Ebonyi State go house sake of say dem no gree wear trousers for di camp.

For August dis year for Abuja, dem send two corpers go house wen dem gbab dey do kerewa.