100 days since Russia invade Ukraine, Zelensky say up to dat number of im sojas dey die each day

Live updates of top tori dem from across Nigeria, Africa and around di world.

Live Coverage

  1. Senegal go return 2025 Afcon trophy to Morocco?

  2. Senegal reject decision, to go court as CAF comot 2025 Afcon title from dem give Morocco

  3. Fifa World Cup Playoffs: NFF appeal Fifa decision on petition against DR Congo

  4. Top US counterterrorism official Joe Kent resign ova Iran war

  5. President Tinubu depart Nigeria for two-day State Visit to di UK

  6. Israel say Iran security chief Ali Larijani don die inside strike

  7. Tinubu order security chiefs to Borno State afta bomb blasts kill dozens for Maiduguri

  8. 'I want make pipo see di oda side of feminine boys like me'

  9. Serious bad weather hit parts of US as tornadoes, thunderstorms show face

  10. Chelsea fine £10.75m for breaching Premier League rules

  11. Nigeria and DR Congo enta gbege as Fifa sanction dem ova 2026 World Cup qualifying playoff final

  12. University student dey among two pipo wey die for Kent meningitis outbreak

  13. Oscars 2026 winners list: Michael B Jordan win best actor for Sinners and Jessie Buckley for Hamnet

  14. African kontris wia homosexuality dey illegal

  15. Police begin investigation afta Igbinedion Education Centre expel students inside viral video for bullying fellow student

  16. Trump say US no ready to make deal with Iran, warn citizens to comot for 14 Middle East kontris

  17. ‘Di only weapon we get as women for northern Nigeria’ - Sarah Aloysius

  18. Which kontris fit profit from di US-Israel war wit Iran - and which ones go get di hardest hit?

  19. Shia members march in support of Palestine, Iran supreme leader to mark Quds Day for Nigeria

  20. Trump drop update about Iran Supreme Leader as US military plane crash kill all six crew members for Iraq