100 days since Russia invade Ukraine, Zelensky say up to dat number of im sojas dey die each day

Live updates of top tori dem from across Nigeria, Africa and around di world.

Live Coverage

  1. 'Na complete breakdown of my reputation' - Alison-Madueke mention who dey behind her trial for UK

  2. Morocco captain Hakimi go stand trial for alleged rape

  3. Arsenal begin 2026/2027 Premier League season wit home match vs Coventry, United jam wit Hull, City go host Bournemouth

  4. Five tins you need to know about Ekiti State govnorship election

  5. Thirty-five pipo die as gunmen attack Niger biggest airport

  6. South Africa share point wit Czech Republic wit Mokoena penalty

  7. Di 10 weakest currencies for di world for 2026

  8. Nollywood actor Alexx Ekubo take final journey home

  9. Wetin dey inside di US-Iran deal - and wetin fit affect am?

  10. Why kasala burst between Davido and Rarara for social media?

  11. 'God no be man' - Nigeria former minister of petroleum Alison-Madueke react to UK court ruling wey clear am of all charges

  12. Ekiti govnorship election candidates and dia promises as residents cast dia votes on Saturday

  13. Caleb Yirenkyi late goal give Ghana three points against Panama for World Cup Group L game

  14. DR Congo frustrate Portugal wit dia first ever World Cup goal

  15. Nigeria govment no dey introduce new telecommunication and fuel taxes - Finance ministry

  16. Court jail man becos e dey store human poo-poo outside im house

  17. Canada withdraw new citizenship certificates dem issue to 'Lost Canadians'

  18. 'I dey catch snakes and some Africans dey call me witch' - Nigerian lady wey dey rescue snakes

  19. 'I dey catch snakes and small Africans dey call me witch'

  20. Migrants express fear as deadline dey near for dem to comot for South Africa