Gunmen kidnap more dan 70 pipo for northwest Nigeria

Latest news updates on Nigeria, Ghana, Africa and di world plus di Russian-Ukraine invasion.

Live Coverage

  1. Reactions as Nigeria govment comot compulsory Mathematics for Arts students to enta university

  2. Bayelsa State govnor Diri resign from PDP

  3. Nigeria don qualify for World Cup 2026?

  4. Wetin be CAPSAT and who be Colonel Michael Randrianirina, Madagascar new military leader

  5. Former Kenya Prime Minister Raila Odinga don die

  6. Nigeria qualify for 2026 World Cup playoffs afta Victor Osimhen hattrick

  7. How Benin, South Africa or Nigeria fit qualify for 2026 World Cup

  8. See group C table and African teams wey don qualify for di 2026 World Cup

    Group C table

    Wia dis foto come from, Getty Images

    Di new Fifa plan go see all African nations take part for group stage wia dem split 54 nations into nine pools, each group get six teams.

    All di kontris wey top dia qualifying group go automatically book dia place for United States, Mexico and Canada tournament.

    Di four best-ranked second-placed sides go play for play-offs, wey go see dem play semi-final and final for November 2025 to determine which African side go advance to di intercontinental play-off tournament.

    Di final global qualifying round go involve six teams wey go compete for di final two places for di 2026 finals, and e dey expected to take place for March 2026.

    Tunisia and Morocco na di first two African sides wey first qualify for di World Cup.

    Skip Instagram post
    Allow Instagram content?

    Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

    Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

    End of Instagram post

  9. Lawmakers proposal of new Electoral Act wey go change election date and odas

  10. Ghana govment slap two ex-National Service officers wit $54m stealing, money laundering and financial loss charges

  11. Madagascar President Rajoelina don run comot from di kontri but e no gree resign

  12. Wetin Ramaphosa tok about Limpopo accident wey kill forty-two pipo

  13. Six tins we learn as Ghana qualify for dia fifth World Cup

  14. Wetin Herbert Macaulay do bifor Tinubu pardon am?

  15. 'Wetin I want di world to know about northern Nigeria' - Tobe Ugeh

  16. Popular Evangelist Dr Uma Ukpai don die at 80

  17. Asuu strike: Why University lecturers for Nigeria dey down tool

  18. Ghana qualify for 2026 Fifa World Cup

  19. Voting close, counting start for Cameroon presidential election

  20. Cameroon Election: Voters don ready to choose new leader