Gunmen kidnap more dan 70 pipo for northwest Nigeria
Latest news updates on Nigeria, Ghana, Africa and di world plus di Russian-Ukraine invasion.
Live Coverage
Afcon 2025: Nigeria vs Tanzania match end wit Super Eagles 2-1 win
Nigeria dey face Tanzania afta 45 years for Afcon, Nigeria vs Tanzania 18:30 (WAT)
Article Information - Author, Adesola Ikulajolu
- Role, BBC News Pidgin

Wia dis foto come from, Mobolaji Olatunde/BBC
Wetin we call dis foto, Nigeria dey face Tanzania Nigeria Super Eagles and Tanzania clash dey hapun for Complexe Sportif de Fès for Morocco.
Dis na Nigeria 21st Afcon and di Super Eagles dey hope to win am for di fourth time afta dem finish second for di last edition for Ivory Coast.
For Tanzania, na dia fourth time to come Afcon and dem bin lose all dia opening matches.
Nigeria and Tanzania dey meet for di second time afta 45 years wey dem first meet for di Africa Cup of Nations tournament.
Meanwhile, Nigeria and Tanzania don meet seven times for all competitions and di Super Eagles neva lose any match against Tanzania.
All eyes on di two teams.
'Wike fit, but I no go support di president for 2027' - Seyi Makinde tok on PDP and Wike mata
Afrobeats star Asake say im dey 'devastated' afta fan die for Kenya concert stadium crush
Tori of DSP wey take im own life, family demand for im bodi
Mali vs Zambia Afcon 2025 match end for draw afta Patson Daka late equaliser
Interpol operation gbab ova 570 pipo for 19 African kontris as dem recova $3m
A very dirty Christmas: Why Ini Edo movie dey make CAN vex
Remaining Niger State school children, and staff wey kidnappers gbab don dey released - Officials
Six health benefits of spinach
Gunmen kill nine pipo for South Africa bar attack
'We get call say e shoot imsef just 30 minutes afta my papa call us' - Family of officer wey dem link to bandits
Anthony Joshua knack stars comot for Jake Paul eyes
Nigeria Airforce crew wey dem bin detain for Burkina Faso don regain freedom, kontinue dia journey to Portugal
Breakdown of Tinubu 2026 budget presentation wey go spend ₦15.52 trillion to service debt
Salah fit finally lift Afcon trophy as Morocco eye home glory?
How bees attack, kill students and injure odas for Ghana school
‘Why I love di Naija scene from top to bottom’ - Black Sherif
Anthony Joshua vs Jake Paul: All you need to know about di fight

