Inec postpone Enugu East senatorial election
Di independent national electoral commission (INEC) say a total over six million pipo never collect dia permanent voters card two days to di Nigeria presidential and national assembly.
Live Coverage
Victor Ezeama and Jelilat Olawale
'Why we say Nigerian Muslims no go accept election results under Amupitan as Inec chairman' - Supreme Council for Shari'ah in Nigeria
Ex-Ghana vice president Bawumia win opposition NPP presidential primaries ahead of 2028 polls
'I no go allow bullies win' - US congresswoman Omar tok afta dem throw substance at her
Nigeria coup plotters and wetin later happun to dem
Turkey to train Nigeria Special Forces against Boko Haram and oda highlights of President Tinubu visit to di kontri
Call for Nnamdi Kanu release spark fresh protest between Anambra traders and govnor Soludo
How court martial dey work for civilian govment and wetin go happun to Nigerian coup plotters
Which Nigerian govnors still dey opposition parties as Kano Govnor Yusuf join APC
Court adjourn indefinitely suit wey challenge impeachment of Govnor Fubara, Deputy
Ghana politician Valentino Nortey face attempted homicide charge for allegedly stabbing im wife for US
Tinubu withdraw posting of former govnor of Kebbi State as ambassador to Turkey
Ex-Ghana finance minister Ken Ofori-Atta go remain for ICE custody for US
Wetin di law tok about conferment of GCON, oda national awards?
How Ghana authorities dey gbab syndicates wey dey lure Nigerians to di kontri for scamming jobs
Rivers State High Court temporarily stop Govnor Fubara impeachment
Venezuelan Nobel Peace Prize winner carry her medal present to Trump
US arrest, detain ex-Ghana govment official Sedina Tamakloe wey run from her 10-year jail term
Widespread delays hit Uganda election ontop internet shutdown
Why no woman qualify to run for President for Uganda?
