Inec postpone Enugu East senatorial election

Di independent national electoral commission (INEC) say a total over six million pipo never collect dia permanent voters card two days to di Nigeria presidential and national assembly.

Live Coverage

Victor Ezeama and Jelilat Olawale

  1. Rivers LGA chairmen go resume afta months of political kasala between Wike, Fubara

  2. 'Bring back Peter Obi, kill PDP' and oda tins Wike tok about 2027

  3. Ghana President John Mahama sack Chief Justice Gertrude Torkornoo

  4. APC win 20 out of 23 local govment areas for Rivers LG poll - full results and winners

  5. US court say many of Trump global tariffs dey illegal

  6. Rivers State hold local govment election despite attempts to stop am

  7. Julius Malema go appeal ruling ova alleged hate speech for Supreme Court, Economic Freedom Fighters tok

  8. PDP zone 2027 presidential candidate to south, key takeaways from critical NEC meeting

  9. South Africa Julius Malema push for single African presidency and currency

  10. Empty booths and oda highlights for Ticad 9 wey Tinubu dey attend

  11. How much President Tinubu and ministers dey collect as salary - why dem wan review am?

  12. Why Inec dey do Continuous Voter Registration exercise, all you need sabi about CVR

  13. Melania Trump threaten to sue Hunter Biden for $1bn ova Epstein claim

  14. Tambuwal release spark exchange between coalition ADC and EFCC

  15. Kemi Badenoch tok how she make dem expel student as teenager for Nigeria

  16. Mahama announce funeral plans for victims of Ghana military helicopter crash, ask country to 'unite in grief'

  17. PDP react to reports say dem dey eye ex-president Goodluck Jonathan as dia 2027 candidate

  18. Constitutional council reject Maurice Kamto eligibility for Cameroon president

  19. I no dey identify as Nigerian again - Badenoch

  20. Planned Rivers state local government election na sign of return to democratic rule?