Ova 200 South Sudan sojas die for training - VP

Live updates from across Nigeria, Africa and di world.

Live Coverage

  1. US close embassy, suspend visa services for Abuja afta dem order staff to comot sake of security wahala

  2. Melania Trump deny link to Jeffrey Epstein and call for hearing for survivors

  3. 'We wey dey alive, na God keep us' - Sojas wey survive Boko Haram attack for Borno tok afta Gen Braimah death

  4. Terrorists kpai Brigadier General Oseni Braimah as Nigerian Army confam deaths of sojas for Borno

  5. US plan to dey register young men automatically for military draft eligibility

  6. At least 203 pipo die for Lebanon afta Israel air strikes

  7. Champions League quarterfinal: Barcelona, Liverpool lose, PSG, Atletico get first leg advantage for UCL

  8. Ships still dey careful about using Strait of Hormuz as Iran issue warning despite ceasefire deal

  9. 'Ketamine Queen' chop 15 years prison sentence for selling drugs wey kpai actor Matthew Perry

  10. US Immigration release ex-Ghana finance minister three months afta dem detain am

  11. Covenant University confam death of student, deny medical negligence

  12. Nnamdi Kanu lawyer give update about dia appeal as Ipob leader dey serve life imprisonment for Sokoto prison

  13. Atiku, Obi, ADC leaders protest against Inec for Abuja

  14. Occupy Inec: Atiku, Obi, ADC leaders protest against Inec for Abuja

  15. Nigerian Army clear allegations wey ex-soja make on welfare and salaries of Army personnel - how dem dey pay dem?

  16. Wireless Festival cancel afta UK block Kanye West from entering di kontri - wetin im do?

  17. Two pipo chop arrest afta Rapper Offset collect bullet for Florida

  18. Trump say 'whole civilisation go kpai tonight' if Iran no make deal as US strike Kharg Island

  19. Artemis II crew dey return to earth afta dem fly around di moon

  20. Attacks wey don happun for Nigeria afta Tinubu visit Plateau State