Kenya turn to Uganda, Zambia to reduce living cost

Live updates from Nigeria, Africa and across di world.

Live Coverage

Daniel Semeniworima

  1. Which strong man still dey PDP and who dey out

  2. 'I no fit save both my twins': How Sudan war make one mother make impossible choice

  3. 'Why I wan become next govnor of Anambra State' - PDP candidate Jude Ezenwafor

  4. US drop from list of 10 most powerful passports in di world, tie with Malaysia for latest ranking

  5. Why Nigerian women dey live longer dan Nigerian men

  6. Di local vigilantes wey volunteer to secure dia communities for Delta state

  7. Di local vigilantes wey volunteer to secure dia communities

  8. Reactions as Nigeria govment comot compulsory Mathematics for Arts students to enta university

  9. Bayelsa State govnor Diri resign from PDP

  10. Nigeria don qualify for World Cup 2026?

  11. Wetin be CAPSAT and who be Colonel Michael Randrianirina, Madagascar new military leader

  12. Former Kenya Prime Minister Raila Odinga don die

  13. Nigeria qualify for 2026 World Cup playoffs afta Victor Osimhen hattrick

  14. How Benin, South Africa or Nigeria fit qualify for 2026 World Cup

  15. See group C table and African teams wey don qualify for di 2026 World Cup

    Group C table

    Wia dis foto come from, Getty Images

    Di new Fifa plan go see all African nations take part for group stage wia dem split 54 nations into nine pools, each group get six teams.

    All di kontris wey top dia qualifying group go automatically book dia place for United States, Mexico and Canada tournament.

    Di four best-ranked second-placed sides go play for play-offs, wey go see dem play semi-final and final for November 2025 to determine which African side go advance to di intercontinental play-off tournament.

    Di final global qualifying round go involve six teams wey go compete for di final two places for di 2026 finals, and e dey expected to take place for March 2026.

    Tunisia and Morocco na di first two African sides wey first qualify for di World Cup.

    Skip Instagram post
    Allow Instagram content?

    Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

    Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

    End of Instagram post

  16. Lawmakers proposal of new Electoral Act wey go change election date and odas

  17. Ghana govment slap two ex-National Service officers wit $54m stealing, money laundering and financial loss charges

  18. Madagascar President Rajoelina don run comot from di kontri but e no gree resign

  19. Wetin Ramaphosa tok about Limpopo accident wey kill forty-two pipo

  20. Six tins we learn as Ghana qualify for dia fifth World Cup