Kenya turn to Uganda, Zambia to reduce living cost

Live updates from Nigeria, Africa and across di world.

Live Coverage

Daniel Semeniworima

  1. African kontris wey don comot dia citizens from South Africa sake of xenophobic attacks as Nigeria welcome 268

  2. 2026 World Cup: Players wey get Nigerian roots wey dey play for oda kontris

  3. Dem bin attack me inside taxi, I run comot leave my phone and evritin' - Nigeria comot citizens from South Africa sake of xenophobic attacks

  4. US scata magomago birth tourism network for West Africa, North Africa and Europe

  5. Six-year-old pikin, vice principal dey among pipo gunmen kpai for Kogi as Edo receive advisory on planned attack

  6. EFCC arraign Blessing CEO for fresh alleged 13m naira fraud afta previous arraignments - all cases against Nigerian influencer

  7. EFCC arraign Blessing CEO sake of stage 4 cancer claim and donations

  8. South East Development Commission: Wetin make Senate dey investigate SEDC MD Okoye?

  9. Twelve die for mass shooting for Johannesburg, police tok

  10. US extradite ex-CEO of Ghana Microfinance and Small Loans Centre Sedina Tamakloe wey run away from her 10-year-jail term to Ghana

  11. Court grant Blessing CEO bail afta cancer controversy

  12. 'Nigeria govment fit revenge against South Africa for xenophobic attacks against citizens'

  13. Why Ghana health ministry suspend Komfo Anokye Hospital CEO wey cause health workers strike?

  14. Why Nigeria govment postpone evacuation of citizens from South Africa

  15. 'We reject illegal migration'- South African president Ramaphosa address nation ova protest against foreign nationals

  16. Nigerian Army rescue 360 captives including women and children from Boko Haram

  17. 'If I fit live wit HIV, anybodi fit live wit am' - Chika Wonder

  18. Mali announce $3.5 million bounty to capture JNIM leader, six odas for terrorism

  19. Nigeria release plan to evacuate citizens from South Africa sake of anti-immigration protests

  20. Na true say bandits dey Ikorodu, Lekki and oda parts of Lagos? Wetin we know