Voting don end for Cameroon elections

Over 6 million Cameroonians go vote to elect 180 parliamentarians and 360 councillors weh go make for office for 5 years.

Live Coverage

Fiona Equere and Helen Oyibo

  1. Campaign banners still deh fly high

    Cameroon

    Campaign banners still deh fly high when di election rule na say make dem comot all forms of advertising di night before election day.

  2. Voting don start

    Cameroon election

    Emile Djong na de first man for vote for Ecole Publique Bepanda A Douala 1

  3. Una Welcome, Una Welcome!!!

    Dis na our coverage of Cameroon Parliamentary and Councillor Elections live as e dey happun.