Presidential court dismiss petitions of Obi, Atiku & APM for lack of merit

All eyes dey di court of appeal as di presidential candidates of di PDP, LP and APM go know dia fate for di 2023 elections.

Live Coverage

Helen Oyibo, Victor Ezeama and Tamara Ebiwei

  1. Una welcome!

    Good morning and welcome to our live coverage as di presidential election petition court go deliver judgement on di outcome of di 2023 presidential election outcome today.

    Our reporters dey live inside court, den for different parts of di kontri to give us live updates and reactions to di judgement.

    Una welcome.

  2. Di 'First class graduate' turn street artist wey fit draw you in five minutes