Half time, Arsenal 1-1 Tottenham
Refree Anthony Taylor don blow for di end of di first half.
Arsenal go feel disappointed afta dem take di lead through Thomas Partey on di 20th minute.
Harry Kane score from di spot to equalise for Tottenham afta Gabriel bring down Richarlison inside di box.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post




