Nigeria, Morocco, South Africa, 13 oda kontris battle for Women Africa Cup of Nations trophy

Wia dis foto come from, ABDEL MAJID BZIOUAT/AFP via Getty Images
Action dey go on for di 2026 Women Africa Cup of Nations and Nigeria Super Falcons dey among di kontris wey dey compete.
Infact, Nigeria na di defending champions and dem dey hope to win dia 11th record title.
Dis battle no go easy as oda kontris like South Africa, Zambia, Ghana, Ivory Coast, Cameroon, Senegal and odas dey wait for dem for junction.
First timers, Cape Verde and Malawi dey also raise dia head for di tournament wey go also serve as di qualifier for di 2027 Womens World Cup wey go happun for Brazil.
Host kontri Morocco na one of di kontris wey dey hope to snatch di cup from Nigeria Super Falcons hand dis time.
For di 2024 edition wey dem play for Morocco last year. Di Atlas Lionesses reach di final but Nigeria beat dem 3-2 to win dia 20th record title.

Wia dis foto come from, Adekunle Ajayi/NurPhoto via Getty Images)
Match Results
Di tournament wey officially open on Sunday 26 July, 2026 start wih ogbonge action afta host kontri Morocco sama Kenya 4-0
For di second match of di night Algeria also beat Senegal for di Olumpic Stadium, Rabat.
Wafcon fixtures and results
Sunday, 26 July
Morocco 4 - 0Kenya
Algeria Senegal, Olympic Stadium, Rabat, (17:00 GMT)
Monday 27 July
South Africa vs Tanzania
Ivory Coast vs Burkina Faso
Tuesday 28 July
Zambia vs Egypt
Nigeria vs Malawi
Wednesday, 29 July
Ghana vs Cape Verde
Cameroon vs Mali
Thursday, 30 July
Senegal vs Kenya
Morocco vs Algeria
Friday, 31 July
South Africa vs Ivory Coast
Burkina Faso vs Tanzania
Saturday, 1 August
Egypt vs Malawi
Nigeria vs Zambia
Sunday, 2 August
Ghana vs Cameroon
Mali vs Cape Verde
Monday, 3 August
Group A: Senegal v Morocco, Moulay Hassan Stadium, (20:00 GMT)
Group A: Kenya v Algeria, Olympic Stadium, (20:00 GMT)
Tuesday, 4 August
Burkina Faso v South Africa, Moulay Rachid Stadium, (20:00 GMT)
Tanzania v Ivory Coast, Larbi Zaouli Stadium, (20:00 GMT)
Wednesday, 5 August
Egypt v Nigeria, Olympic Stadium, (20:00 GMT)
Malawi v Zambia, Al Medina Stadium, (20:00 GMT)
Thursday, 6 August
Mali v Ghana, Moulay Rachid Stadium, (20:00 GMT)
Cape Verde v Cameroon, Larbi Zaouli Stadium, (20:00 GMT)
Wafcon 2026 quarter-finals
Saturday, 8 August
QF 2: Winner Group B v Second Place Group A, Moulay Rachid Stadium, (17:00 GMT)
QF 1: Winner Group A v Second Place Group B, Moulay Hassan Stadium, (20:00 GMT)
Sunday, 9 August
QF 4: Winner Group D v Second Place Group C, Larbi Zaouli Stadium, (17:00 GMT)
QF 3: Winner Group C v Second Place Group D, Al Medina Stadium, (20:00 GMT)
Wafcon 2026 semi-finals
Wednesday, 12 August
SF2: Winner QF2 v Winner QF3, Olympic Stadium, (17:00 GMT)
SF1: Winner QF1 v Winner QF4, Moulay Hassan Stadium, (20:00 GMT)
Third place play-off
Saturday, 15 August
Loser SF1 v Loser SF2, Olympic Stadium, (17:00 GMT)
Wafcon 2026 final
Sunday, 16 August
Winner SF1 v Winner SF2, Moulay Hassan Stadium or Prince Moulay Abdellah Stadium, Rabat, (19:00 GMT)









