Sam Obiago: Daddy Sam popular Nollywood actor don die

Wia dis foto come from, Instagram/Emeka Rollers
Veteran Nollywood actor, Sam Obiago Aka Daddy Sam, don die.
National President Actors Guild of Nigeria (AGN), Emeka Rollas Ejezie confam di news for social media and say;
"Another Sad Day ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜ðŸ˜RIP Daddy Sam."
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post, 1
Di cause of di death of Sam Obiago no dey known as e be say Emeka Rollas no reveal am for im announcement.
Oda Nollywood actors don begin react to di news of di death of Sam Obiago and mourn di veteran actor.
Actress, Destiny Etiko dey shock to hear di sad news and post foto of di actor for her Instagram page wit di caption; "Nooooooooooo daddy Sam."
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post, 2
Sam Obiago feature for Nollywood movies like; Tears of a King, Royal Appointment, Blood Brothers and oda popular films.
E dey popular known for e role as King for movies.
End of Di one wey oda users dey read well well
More dey come.