Nigeria don launch their new digital currency, e-Naira.

Wetin we call dis Video, Nigeria don launch their new digital currency, e-Naira.
Published

Nigeria don launch their new digital currency, e-Naira.

Dis na first of im kind for Africa wey goment go do.

E go dey accessed on mobile phones through e-wallet.

BBC Clarisse Fortune, explain more for dis video.